Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Oya Now Lyrics by Joe El

Timeless

0

Kennis music number one
Haha
Oritse femi oh
And joel amadi
Spiritual...
Eh Ereke ju ereke
You think say you know me so
Ereke ju ereke
Ereke ju ereke
Ereke ju
As I dey see am pon myself
Bad belle people just dey vex
Shey na only dem wey
God e bless
My brother I dey hustle make I flex (sabada)
Dеm wan try to take my cry oh
BabaGod woo dem down oh
No be say na dеm too know oh
Only God e know
Oya follow the matter slow slow
Shebi you go like to know how the thing go
Isaac has sent joel bayaro (haha)
I mean back in the days of ado bayaro (sabada)
I just like to take it slow
I no like to carry load (leggo)
You think say you know me so
But only God e know
Oya now I go dey make my pay no matter what people say
Oya now
All the babylon people wey want to block my way
Oya now
They wan stop me
But they know I'm not afraid
Oya now
Haa
Oya now...
I just talk say make I yarn
Make I yarn that thing wey dem dey yarn
That thing wey dey pain me for my heart
E dey pain me
E dey tear me deep apart
Because they don't want to ever see me grow
Dem too bad dem dey corner my show
Dem burn cable but them sef no blow
But baba God say make I carry go
Me I like as you dey follow matter slow slow
E be like say you don dey know how the thing go
Izaka sen Joel bayaro
I mean back in the days of ado bayaro (sarewa)
I just like to take it slow (haha)
I no like to carry load
You think say you know me so
But only God e know
Oya now I go dey make my pay no matter what people say
Oya now
All the babylon people wey want to block my way
Oya now
They wan stop me (E fi won le ko mase boshe wun won)
But they know I'm not afraid (But ko matter)
Oya now (Awa owori)
Haa (Oshamo awori)
Oya now (Awori. Awori noni)
Nanana
Credits

About “Oya Now” by Joe El

Read the complete lyrics to "Oya Now" by Joe El from the album "Timeless". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Oya Now" is performed by Joe El. from the album "Timeless" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oya Now", explore more songs by Joe El using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joe El · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oya Now" is credited to Joe El. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Oya Now" appears on "Timeless".

Visit the Joe El artist page at /artist/joe-el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.