Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Remember Lyrics by Olamide

YBNL

2012

[Intro]
Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don't know what we will do
Move move
[Chorus: Kayswitch]
Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember ?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
[Verse 1: Olamide]
See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like I'm thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday
Aso tutun everyday
Bata tutun everyday
Show tutun everyday
Oh yea am getting paid
Oh mo ti elevate
See me now
Bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us
Hmm Jagaban
[Chorus: Kayswitch]
Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember ?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
[Verse 2: Olamide]
Igba ti mo l'owo pelu aso ti n ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo yoruba rapper imi w'ani barawo bansa
Rasta!
You know say me na bad man rasta!
Don’t you call me a acting man mana rasta!
Me na bad mana rasta!
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
Am all about my success, no question
[Chorus: Kayswitch]
Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember ?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
[Verse 3: Kayswitch]
Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and charity
Big up to people wey I love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!
Dem ma laugh with you now and frown at your back
Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now and start telling about
No bi so!
No bi so!
Dey wanna hold us slow
No bi so!
No bi so!
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i'm living
I remember that was in the plan
Me tell them
[Chorus: Kayswitch]
Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember ?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
[Outro: Kayswitch]
Olamide kayswitch
Credits

About “Remember” by Olamide

Read the complete lyrics to "Remember" by Olamide from the album "YBNL" in 2012. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Rap.

"Remember" is performed by Olamide. from the album "YBNL" in 2012 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Remember", explore more songs by Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamide · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Remember" is credited to Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Remember" appears on "YBNL" in 2012.

Visit the Olamide artist page at /artist/olamide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.