Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ose O Baba Lyrics by Kleverjay

Forward Ever

0

Me i've come to thank you lord for everything you do for me oh
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
For everything wey you for my life eh
Ose o baba
You bless me yanfu yanfu yanfu
Ose o baba
Just like yesterday when we hustle to get paid
When we dey run the race
Thank god wasn’t on vain
But thank god for his blessing now omo we dey feel highre
He put bad belle to shame
Every here and there na my song dem dey play
So oya make we celebrate if you know sey god don answer your case
He lift me up omo from grass to grace
Can’t you see I don elevate
Omo na him I go praise
Oya make westart to praise and praise
And praise the lord oh
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
For everything wey you for my life eh
Ose o baba
You bless me yanfu yanfu yanfu
Ose o baba
What do I do without the lord baba
I go dey like mumu wey dey hide come fly like labalaba
Na you be ino njo ogiri osa
Oba nla kabiesi eledua
I remain loyal to you
This is not mistake the way I do you jesus
This is *** and klever jay carrying the holy ghost
Melo mofe ka melo mofe so
Everyday every night ewa leyin mi gbon gbo gba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
For everything wey you for my life eh
Ose o baba
You bless me yanfu yanfu yanfu
Ose o baba
Na you dey give me inspiration
Wey make me dey sing song
Wey be sey
Wey be sey
The whole world dey play my own song
Baba don you too much eh
Na you I praise oh
If no be you where I for dey oh
Olofofo people dem talk sey me no go blow oh
Omo see me now
Omo I don show
Anything wey una do omo mio jisoro
E se
Ese
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
For everything wey you for my life eh
Ose o baba
You bless me yanfu yanfu yanfu
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
Ose o baba
For everything wey you for my life eh
Ose o baba
You bless me yanfu yanfu yanfu
Ose o baba
Na our life we dey live eh
Na our life we dey live eh
Naso we go dey praise eh
Naso we go dey dey
No be so we go dey dey
Credits

About “Ose O Baba” by Kleverjay

Read the complete lyrics to "Ose O Baba" by Kleverjay from the album "Forward Ever". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ose O Baba" is performed by Kleverjay. from the album "Forward Ever" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ose O Baba", explore more songs by Kleverjay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleverjay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ose O Baba" is credited to Kleverjay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ose O Baba" appears on "Forward Ever".

Visit the Kleverjay artist page at /artist/kleverjay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.