Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sho Wa Sexy Lyrics by Kleverjay

Forward Ever

0

I have been in so many places
And I’ve seen so many faces
But I come to realize
No one can stand in your place
Girl I no dey bobo you
All I’m saying is from my heart
Take me baby as I am
Ki ife wa le dojo ale
Make you no mind nkechi
She wanna chop me and run away
Make you no mind her na na
Na because of you I be super star
Super star
Make you take me as I am
You the best girl in this world
Na the way wey I dey feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be thе best in this world
Na the way wey I dеy feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be the best in this world
This world
This world
Na you be the best in this world
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh oh oh
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh uh oh
She dey make me feel like sey na she be my mama
She dey make me feel like sey na she be miss nigeria eh
Anytime I look my side she no dey here I go mara eh
Oh no oh no oh no oh no
No more cunny cunny
Oya come girl make we go jolly
Cos I no get time for dollying dollying
Oya pass me your love eh
Oh my girl we got cross to the alter
Nobody wey go com put asunder
Any man wey try we go push dem for gutter
Go back no even try to come nearer
Na the way wey I dey feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be the best in this world
Na the way wey I dey feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be the best in this world
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh oh oh
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh uh oh
She too sexy her pan is too classy
Dress code tight and far from an ashi
Hardly would you not notice her in a party
Lepacious slim and far from arapati
See her once and you number one fashi
You go run run run till you fall inside dirty
Her range really sporty
You go fight for this girl whether you twenty or you forty
Let’s go there
Let’s go there
Klever advice to you is ma wobe ma wobe
I tell ka lobe ka lobe
My advice to you is ma lobe ma lobe
Klever jen so sie leti
The people you dey talk
Don be banging simi leti
Come dey talk see sey me and her don dey hang lately
Oh no oh no oh no
Na the way wey I dey feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be the best in this world
Na the way wey I dey feel
Dey make me wanna tell you say
Omo ele na you be the best in this world
This world
This world
Na you be the best in this world
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh oh oh
Sho wa sexy
Omo yen wa sexy
Sho wa sexy
Oh uh oh
She too fine oh
She too fine oh
She too fine oh
She too fine oh
She dey make me feel like sey na she be shan shona
Omo you too classy
You too fancy
You too flashy
No be small thing yeye
No be small thing eh eh eh ye
Credits

About “Sho Wa Sexy” by Kleverjay

Read the complete lyrics to "Sho Wa Sexy" by Kleverjay from the album "Forward Ever". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Sho Wa Sexy" is performed by Kleverjay. from the album "Forward Ever" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sho Wa Sexy", explore more songs by Kleverjay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleverjay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sho Wa Sexy" is credited to Kleverjay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sho Wa Sexy" appears on "Forward Ever".

Visit the Kleverjay artist page at /artist/kleverjay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.