Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Peperenpe Lyrics by Kleverjay

2014 New Afrobeat Naija Mix, Vol. 1

0

Ha...
Okay
Pa pa ra ra ra ra ra ra
A Suzy baby peperenpe re o
Sugar sugar baby o o
A Suzy baby sugar sugar
Eh
Peperenpe baby o
Give me your number make I holla baby o
Peperenpe baby o
A Suzy baby peperenpe eh o
Sugar sugar baby o o
Sweet Susana na you wey I desire
Be my baby I go carry all your wahala
On top your matter I fit fight Obama
In any weather we will be together
She yellow like fanta
She dey make me maga
Anything you want baby just place your
Order
A jo ma logba yi pe o o baby
Logba logba, a jo ma logba logba
A Suzy baby peperenpe re o
Sugar sugar baby o o
A Suzy baby sugar sugar
Eh
Peperenpe baby o
Give me your number make I holla baby o
Peperenpe baby o
A Suzy baby peperenpe eh o
Sugar sugar baby o o
Sugar sugar
This ukwu ige bu madu
Omalicha baby no fumble
This rude boy just want to mingle
The way you whine your booty
Omo you make me go crazy
I like the way you do me
Oya baby come take
A Suzy baby peperenpe re o
Sugar sugar baby o o
A Suzy baby sugar sugar
Eh
Peperenpe baby o
Give me your number make I holla baby o
Peperenpe baby o
A Suzy baby peperenpe eh o
Sugar sugar baby o o
A Suzy baby peperenpe re o
Sugar sugar baby o o
A Suzy baby sugar sugar
Eh
Peperenpe baby o
Give me your number make I holla baby o
Peperenpe baby o
A Suzy baby peperenpe eh o
Sugar sugar baby o o
See Suzana na na na
Omo you dey make me just dey maga
Tu2 beats on the beat
Credits

About “Peperenpe” by Kleverjay

Read the complete lyrics to "Peperenpe" by Kleverjay from the album "2014 New Afrobeat Naija Mix, Vol. 1". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Peperenpe" is performed by Kleverjay. from the album "2014 New Afrobeat Naija Mix, Vol. 1" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Peperenpe", explore more songs by Kleverjay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleverjay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Peperenpe" is credited to Kleverjay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Peperenpe" appears on "2014 New Afrobeat Naija Mix, Vol. 1".

Visit the Kleverjay artist page at /artist/kleverjay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.