Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

To Marry Lyrics by Kleverjay

Forward Ever

0

This our love na to marry eh
To marry eh
Anything dem do no matter what dey say
To marry
My baby boo nothing do you
To marry eh
Na im we dey
I remember when we start this love
Omo e be like film oh
Bad belle people dem think sey me and you no go be oh
To god be the glory oh
Omo things don be
Make we go to the alter and put bad belle to shame oh
For your love my baby
Omo me no send no barga
Make una leave that girl oh
Na shе be my lover
Make una lеave that girl oh
Cos na she be my heart desire
Na she be my heart desire
This our love na to marry eh
To marry eh
Anything dem do no matter what dey say
To marry
My baby boo nothing do you
To marry eh
Na im we dey
Afrugi naya biko nu no betray my love oh
Everything wey I dey do my baby boo na for you oh
Me and you together for rain and for sun oh
For better for worse omo I no go leave you
Oya sun mo mi fa mo mi koju wa ti elegan
Eh oh lojo igbeyawo wa igboro ma daru o
Mase gbo ti elegan
Mase gbo ohun ti won nso
Bad belle people oh oju ti tiyin o
This our love na to marry eh
To marry eh
Anything dem do no matter what dey say
To marry
My baby boo nothing do you
To marry eh
Na im we dey
Siging in hausa
This our love na to marry eh
To marry eh
Anything dem do no matter what dey say
To marry
My baby boo nothing do you
To marry eh
Na im we dey
This our love na to marry eh
To marry eh
Anything dem do no matter what dey say
To marry
My baby boo nothing do you
To marry eh
Na im we dey
We go marry
Go marry
Go marry eh
No more cunny cunny eh
We go marry
Marry eh eh
Credits

About “To Marry” by Kleverjay

Read the complete lyrics to "To Marry" by Kleverjay from the album "Forward Ever". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"To Marry" is performed by Kleverjay. from the album "Forward Ever" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "To Marry", explore more songs by Kleverjay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleverjay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"To Marry" is credited to Kleverjay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"To Marry" appears on "Forward Ever".

Visit the Kleverjay artist page at /artist/kleverjay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.