Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Grind Lyrics by Kvng Kruz

Introvert - EP

2021

Ohema talk say I wowo o
I dey handsome but I no get money o
Say body no be fine bobo oh
Na money na him be fine bobo o
Finish a henny for this afternoon
Wey make me just want to dey reason oh
Monday to Sunday, I dey work o
Ohema I don try for your matter o
Brother man why e be say
If love don fuck man up, running again
Dem go tell you make you face your grind oh grind
Dem forget Love dey part of man’s grind yeah yeah
Brother man why e be say
If love don fuck man up, running again
Dem go tell you
Make you face your grind oh grind
Dеm forget
Love dey part of man’s grind yеah yeah
Now na money na money me I dey find
This love thing no necessary
Na money na money me I dey find
This love thing no necessary
Na the money the money me I dey find
This love thing no necessary
Omo na the money the money me I dey find
This love thing no necessary
Ohema me I no go let you see me finish
Coz if I let you see me finish
Disrespecting go dey till infinity
You tell me say this life na vanity
So all the feelings wey you get for me don go
Na Your frequency dey match my vibration
I no go lie
Na the stupid reason why I still need your attention
I never play your cassette o
You con dey tell me say you say you won go
Brother man why e be say
If love don fuck man up, running again
Dem go tell you make you face your grind oh grind
Dem forget Love dey part of man’s grind yeah yeah
Brother man why e be say
If love don fuck man up, running again
Dem go tell you
Make you face your grind oh grind
Dem forget
Love dey part of man’s grind yeah yeah
Now na money na money me I dey find
This love thing no necessary
Na money na money me I dey find
This love thing no necessary
Na the money the money me I dey find
This love thing no necessary
Omo na the money the money me I dey find
This love thing no necessary
Brother man why e be say
If love don fuck man up, running again
Dem go tell you
Make you face your grind oh grind
Dem forget
Love dey part of man’s grind yeah yeah
Brother man why e be say
Credits

About “Grind” by Kvng Kruz

Read the complete lyrics to "Grind" by Kvng Kruz from the album "Introvert - EP" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Grind" is performed by Kvng Kruz. from the album "Introvert - EP" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Grind", explore more songs by Kvng Kruz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kvng Kruz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Grind" is credited to Kvng Kruz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Grind" appears on "Introvert - EP" in 2021.

Visit the Kvng Kruz artist page at /artist/kvng-kruz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.