Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Lie Lyrics by Kvng Kruz

2019

O na na na e yeah
Olan..
If to say na you oh, say na you oh
Baby o
Shey you go dey here for me
Olan yeah
If to say e bad for me o baby o
Shey you go dey here for me
Coz i go dey here for you ah e e
Say (if i lie) x6
Make water carry me go
(If i lie) x4
Eh eh
If to say (me i lie) x3
O na na na eh yeah
Make water carry me go (if i lie) x4
Make i no tell you my feelings o
Me i go para, Me i go vex
If i go tell you my feelings o
Dem go sabi say eye don dey red
If i go tell you my feelings o
Me i go para, Me i go vex
If i go tell you my feelings o
Yeah x3, say say yeah
Say make i dumb, Make i no talk o
But you baby, i like you so
Anywhere you dey dema like you so
Plus me i dey trip for your low waist o
I want to take care of you baby o
I want to dey for your side baby o
Why you dey treat me bad o yeah yeah
Why you dey treat bad o
If to say na you oh, say na you oh
Baby o
Shey you go dey here for me o
Olan yeah
If to say e bad for me o baby o
Shey you go dey here for me o
Coz i go dey here for you ah e e
Say (if i lie) x6
Make water carry me go
(If i lie) x4
Eh eh
If to say (me i lie) x3
O na na na eh yeah
Make water carry me go (if i lie) x4
Make i no tell you my feelings o
Me i go para, Me i go vex
If i go tell you my feelings o
Dem go sabi say eye don dey red
If i go tell you my feelings o
Me i go para, Me i go vex
If i go tell you my feelings o, say say
Baby je kama sere wa lo
Say forever girl i go love you for life
Tipe ma mo tin le e bo
But today today you go be my wife o
Anytime i see your face
Ah walaitalai i dey dey happy oh yeah
I want to love you gan
I want to love you gan
If to say na you oh, say na you oh
Baby o
Shey you go dey here for me o
If to say e bad for me o baby
Shey you go dey here for me o
Coz i go dey here for you ah e e
Say (if i lie) x6
Make water carry me go
Carry me go
If to say (me i lie) x3
O na na na eh yeah
Make water carry me go ooo
Olan
Kruz Baby
Credits

About “Lie” by Kvng Kruz

Read the complete lyrics to "Lie" by Kvng Kruz in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Lie" is performed by Kvng Kruz. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lie", explore more songs by Kvng Kruz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kvng Kruz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lie" is credited to Kvng Kruz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Lie" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kvng Kruz artist page at /artist/kvng-kruz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.