Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Trabaye Lyrics by Kvng Kruz

2022

If I start to talk
All the things wey baba God e won do e no go end
E no go end
If I start to talk
All the blessings baba God e won do e no go end
E go no end
Holy father gbemi trabaye
Take my heart away
Many things fit dey sup if plenty money never dey
Father Gbemi Trabaye
Take my heart away
Even adekunle orente
Orente don Dey complain eh
Bariga be the hood me I come from
And for that side all thеir money no dey long gan
E mi ti mo tipe say I go sing song
Many things dеy my mind wey I won talk
Me I no go rest coz the journey fit dey long gan
Mo de mo pe baba loke dey for me gan
Baba gbe ori mi soke
K’emi na ma jaiye lowkey yeah yeah
If I start to talk
All the things wey baba God e won do e no go end
E no go end
If I start to talk
All the blessings baba God e won do e no go end
E go no end
Holy father gbemi trabaye
Take my heart away
Many things fit dey sup if plenty money never dey
Father Gbemi Trabaye
Take my heart away
Even adekunle orente
Orente don Dey complain eh
Emi Kruz Baby
Ta lon pe mi o
Ta lo fe be, Egbami ta lo fe s’emi
Won la won ju mi lo
Dem dey compete
Me I no Dey follow you do competition eh
If them tell you something, you go know the something
Person wey ask go still later know the something
Person wey no ask e will never know the something
So funmi how to catch fish o
If I start to talk
All the things wey baba God e won do e no go end
E no go end
If I start to talk
All the blessings baba God e won do e no go end
E go no end
Holy father gbemi trabaye
Take my heart away
Many things fit dey sup if plenty money never dey
Father Gbemi Trabaye
Take my heart away
Even adekunle orente
Orente don Dey complain eh
Na na na eh eh
Credits

About “Trabaye” by Kvng Kruz

Read the complete lyrics to "Trabaye" by Kvng Kruz in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Trabaye" is performed by Kvng Kruz. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Trabaye", explore more songs by Kvng Kruz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kvng Kruz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Trabaye" is credited to Kvng Kruz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Trabaye" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kvng Kruz artist page at /artist/kvng-kruz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.