Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Amina Lyrics by Mavins, Ayra Starr, Rema

Chapter X

2022

[Intro]
Vibez
Mavins

[Chorus: Rema]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

[Instrumental Break]

[Chorus: Rema]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh ('Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[Verse 1: Ayra Starr & Rema]
Mhm
Big bag, big vibes, big cheques
I kon wear knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze
With my goons and sip on liquor
Pull up in a Rover
So fine dem go shout Jehovah (Hey)
Mm, the money I dey chase am (Hey)

[Bridge: Rema]
Ewiriwiriweriye
Hey, ewiriwiriweriye
Fine girl asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele, spekele (Ahh)
Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle

[Chorus: Rema]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

[Refrain: Rema & Bayanni]
Killy me, killy me (Hmm)
Girl you fit killy me (Killy me with body)
Ki-killy, ki-killy (Huh)
Ki-killy, ki-killy (Hm egbami)
Accident e, accident e (When you jam me)
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni)

[Verse 2: Bayanni]
Ekelebe don burst oh
Kuku kill me, kuku kill me oh
E be you I wan chop oh
They wan see me
Them no fit reach oh
Wait na, wait na
E be you I dey chase na, chase na
Girly make I hold your waistline, hm, yeah

[Verse 3: Crayon & Rema]
Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala (Ha)
Your body na raise to power (Ha)
Come make I give you the shower (Ha)
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like bawa (Ha)
O girl you dey make me dey mental (Yeah)
Shebi I dey make you dey mara (Ha)

[Chorus: Rema]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh ('Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[Outro: DJ Big N]
Here we go, yeah
This one goes out to the special ladies
You're beautiful
You're nicely made
And that's facts

About “Amina” by Mavins

Read the complete lyrics to "Amina" by Mavins, Ayra Starr, Rema from the album "Chapter X" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Afrobeat, Afrobeats.

"Amina" is performed by Mavins, Ayra Starr, Rema. from the album "Chapter X" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Amina", explore more songs by Mavins, Ayra Starr, Rema using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mavins · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Amina" is credited to Mavins, Ayra Starr, Rema. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Amina" appears on "Chapter X" in 2022.

Visit the Mavins, Ayra Starr, Rema artist page at /artist/mavins for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.