Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dorobucci Highlife Lyrics by Mavins

KushCity

0

Dr. Sid, Don Jazzy
Ego dikwa beautiful
Oyoyo
Oh yea
Kawa kawa
I say now is the time to know the people who got the money
Izi gbonti money
The don dorobucci money, not ordinary money
1 (Don Jazzy)
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh
Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh
Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh
Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman
Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh
The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh
(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh
(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times
2 (Dr. Sid)
Pause to think of some dorobuccis
The dorobuccis wey dey reign for the streets
When they enter the place, they be feeling their p
Oya put up your hand say dorobucci
Ayiri na dorobucci
Ahmadu na dorobucci
Dangote na dorobucci
And Otedola na dorobucci
Oh my God, oh my God is dorobucci
That woman of steel is dorobucci
Mummy Aladura na dorobucci
Lady Don Dada dorobucci
Jim Ovia na dorobucci
Dr Sid na dorobucci
Tunde Folawiyo na dorobucci
With God the father dorobucci
(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh
(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times
Credits

About “Dorobucci Highlife” by Mavins

Read the complete lyrics to "Dorobucci Highlife" by Mavins from the album "KushCity". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Dorobucci Highlife" is performed by Mavins. from the album "KushCity" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dorobucci Highlife", explore more songs by Mavins using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mavins · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dorobucci Highlife" is credited to Mavins. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dorobucci Highlife" appears on "KushCity".

Visit the Mavins artist page at /artist/mavins for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.