Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Arise Lyrics by Mavins

Lagos Party Jams

0

[Intro]
Mavin


[Verse 1: Don Jazzy]
Ehn, my Nigeria (ehn)
Arise Nigeria (ehn ehn)
Nigeria, nwonnu nwonnu
This one is for you o (oya)
Get up Nigeria (uhn uhn)
Wake up Nigeria (ehn ehn ehn ehn)
Nigeria (ehn)


[Chorus: Reekado Banks, Di'ja & Don Jazzy]
My Naija people where you dey (arise)
Anywhere wey you dey (arise)
Show them say you no dey shake (arise)
Tell them say na we dey reign (arise)
See we no go break (arise)
E go better, e no go tey (arise)
Na we go show them the way (arise)
Show them say you believe in Nigeria
Oya
I believe
Iyeyeyefe e e e e e e (I believe)
Iyeyeyefe te re re e e e (I believe)
I believe in you my brother and my sister o (I believe)
Ooh, I really do oh
I believe in Nigeria o

[Verse 2: Reekado Banks]
Arise O compatriot
Nigeria call obey o
To serve our father land
With love and strength and faith
Beauty lies in the eyes of the beholder
I love my father land
Nigeria yi ma ga
Omo Naija, lawa o
Ejeka sowopo
Ka gbe laruge
E ya e ya nene eh
Omo naija, lawa o
Ejeka sowopo
Ka gbe laruge
Iye iye nene


[Chorus: Reekado Banks, Di'ja & Don Jazzy]
My Naija people where you dey (arise)
Anywhere wey you dey (arise)
Show them say you no dey shake (arise)
Tell them say na we dey reign (arise)
See we no go break (arise)
E go better, e no go tey (arise)
Na we go show them the way (arise)
Show them say you believe in Nigeria
Oya
I believe
Iyeyeyefe e e e e e e (I believe)
Iyeyeyefe te re re e e e (I believe)
I believe in you my brother and my sister o (I believe)
Ooh, I really do oh
I believe in Nigeria o

[Verse 3: Di’ja]
North east west south
Bade kioba
Bade kioba
Zomalaiya
North east west south
Bade kioba
Zomalaiya
Namune
River Niger
River Benue
Flowing miliki and honey
Naija is so blessed
Love the way you fit to tell me
Green white green
My land is green
Sandoku ankala
Believe in Nigeria o

[Chorus: Reekado Banks, Di'ja & Don Jazzy]
My Naija people where you dey (arise)
Anywhere wey you dey (arise)
Show them say you no dey shake (arise)
Tell them say na we dey reign (arise)
See we no go break (arise)
E go better, e no go tey (arise)
Na we go show them the way (arise)
Show them say you believe in Nigeria
Oya
I believe
Iyeyeyefe e e e e e e (I believe)
Iyeyeyefe te re re e e e (I believe)
I believe in you my brother and my sister o (I believe)
Ooh, I really do oh
I believe in Nigeria o


[Verse: 4 Don Jazzy]
Kalamani bukurama
Isoko ado hey
Ndibo kwezwonu o
Asimu ne mela o
Make we come together
Make we love each other o
Like say them born us by the same father and mother o
Oya make we dey different
Omo we be one decent
Put your 100 percent
No be 85 percent
Omo make you no relent
Nnye chineke nnye nnyekele
Nne nnle ewere
Obuchukwu yene nue

[Chorus: Reekado Banks, Di'ja & Don Jazzy]
My Naija people where you dey (arise)
Anywhere wey you dey (arise)
Show them say you no dey shake (arise)
Tell them say na we dey reign (arise)
See we no go break (arise)
E go better, e no go tey (arise)
Na we go show them the way (arise)
Show them say you believe in Nigeria
Oya
I believe
Iyeyeyefe e e e e e e (I believe)
Iyeyeyefe te re re e e e (I believe)
I believe in you my brother and my sister o (I believe)
Ooh, I really do oh
I believe in Nigeria o
Credits

About “Arise” by Mavins

Read the complete lyrics to "Arise" by Mavins from the album "Lagos Party Jams". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Arise" is performed by Mavins. from the album "Lagos Party Jams" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Arise", explore more songs by Mavins using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mavins · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Arise" is credited to Mavins. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Arise" appears on "Lagos Party Jams".

Visit the Mavins artist page at /artist/mavins for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.