Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

240 Lyrics by MBA for Africa

Fuel & Flames

2022

Musta4a:
Verse 1
Make I tell you Wetin Dey my mind
Many things wan Dey killi my vibe
But on a low low me I still Dey grind
Many situations but me I no Dey tire yaya
Putting in that grind
As omo ikorodu money I Dey find
Them wan challenge me
But I no get time
Them wan challenge me
But I no Dey give them eye
Hook
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Chorus
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Verse 2
Smoking hot yea no man can touch
Me I stand fit and I mind my turf
Anybody try me I push am comot
No bad vibes allowed I no want
But still I get things wey Dey bother me ah
Sometimes me I no fit sleep
And I know God ihh Dey cover me ahhh
All them bad belle no fit reachh
Hook
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Chorus
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo

About “240” by MBA for Africa

Read the complete lyrics to "240" by MBA for Africa from the album "Fuel & Flames" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats, Alternative Pop.

"240" is performed by MBA for Africa. from the album "Fuel & Flames" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "240", explore more songs by MBA for Africa using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MBA for Africa · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"240" is credited to MBA for Africa. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"240" appears on "Fuel & Flames" in 2022.

Visit the MBA for Africa artist page at /artist/mba-for-africa for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.