Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Players Lyrics by MBA for Africa

Fuel & Flames

2022

Intro
This is a hit again
Verse 1
247 I Dey work work work
Monkey Dey work baboon Dey chop chop chop
Many matter we fit to talk talk talk
But No be today we fit to talk
Many wan know Wetin dey sup sup sup
Mi o le salaye I no fit talk talk talk
So I face my hustle and I dey work work work
Coz no be today I don dey work Olorun
Hook
Ah
How many times I go do
How many times I go grind
Before I sell out for O2
Baba mi loke shine your light
O man sise a ko su
Make enemies dem surprise
Coz nothing wey I for do
If e no be music walai
Chorus
So I tell my mama say a prayer for me
Coz for This game all of us na players
Mo so fun mama mi say a prayer for mе
Coz for this race I no want to gbe last
Versе 2
So many things don wey bother me ah
Oluwa jo ko ma cover me ah
Bo do ju Orin won a ni wo la ri ah
Pe mi Lori ago to ba fe shariya
Thank God o for mama Mia
This whole world ama give her
I pray for peace and alafia
Pray for peace of mind
Hook
Ah
How many times I go do
How many times I go grind
Before I sell out for O2
Baba mi loke shine your light
O man sise a ko su
Make enemies dem surprise
Coz nothing wey I for do
If e no be music walai
Chorus
So I tell my mama say a prayer for me
Coz for This game all of us na players
Mo so fun mama mi say a prayer for me
Coz for this race I no want to gbe last
Hook
Ah
How many times I go do
How many times I go grind
Before I sell out for O2
Baba mi loke shine your light
O man sise a ko su
Make enemies dem surprise
Coz nothing wey I for do
If e no be music walai

About “Players” by MBA for Africa

Read the complete lyrics to "Players" by MBA for Africa from the album "Fuel & Flames" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Players" is performed by MBA for Africa. from the album "Fuel & Flames" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Players", explore more songs by MBA for Africa using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MBA for Africa · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Players" is credited to MBA for Africa. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Players" appears on "Fuel & Flames" in 2022.

Visit the MBA for Africa artist page at /artist/mba-for-africa for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.