Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Reckon Lyrics by MBA for Africa

Fuel & Flames

2022

Zaki Amujei x Mightyyout x Musta4a
Verse (Zaki Amujei)
Tonight I just wan dance o
Bother no one that I know
Use razor cut my coat
I no like to do pass myself
I Dey on my own
Love and light to all my foes
Dem no believe us, but dem go see when I kill all my shows
Chorus (Zaki Amujei)
Dem know say we be FORCE to reckon with
They know that I’m a god
Ko si nkan to ma so
They know I am a force to reckon with
I just Dey call my shots, ko si nkan to ma so
Verse (Mightyyout)
Bad belle people plenty
Looku looku see as dem deh envy
And anytime wey we show for thе street dem go know say the boy dem ah bad
And thе thing ko le ye won
Me i deh hail all my day one’s
And iffa hold money plenty
Nobody go tell me the balling na steady
I do it for my people
As you can see
Can see can see
I no deh do like this no deh do like that
I just deh do my thing
And it is a fact
Abeg gimme my chance i say
My brother oh
My brother brother
Mother i no deh corner corner
Lover like roller coaster o
Chorus (Zaki Amujei)
Dem know say we be FORCE to reckon with
They know that I’m a god
Ko si nkan to ma so
They know I am a force to reckon with
I just Dey call my shots, ko si nkan to ma so
Verse (Musta4a)
Many many talk but I no stop
Omo logo don drop Kuro lono
Say you no Dey hear word you go Gboran
Abijawara bi Ekun awa stubborn
You say you wan try odikwa risky
Ihe neme why you Dey diss me
You no fit stop the boy mehn you no reach
Na baba God Dey add to my own steeze
Hook (Zaki Amujei)
Tonight I just wan dance o
Bother no one that I know
Use razor cut my coat
I no like to do pass myself
I Dey on my own
Love and light to all my foes
Dem no believe us, but dem go see when I kill all my shows
Chorus (Zaki Amujei)
Dem know say we be FORCE to reckon with
They know that I’m a god
Ko si nkan to ma so
They know I am a force to reckon with
I just Dey call my shots, ko si nkan to ma so
(x 2)

About “Reckon” by MBA for Africa

Read the complete lyrics to "Reckon" by MBA for Africa from the album "Fuel & Flames" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Reckon" is performed by MBA for Africa. from the album "Fuel & Flames" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Reckon", explore more songs by MBA for Africa using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MBA for Africa · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Reckon" is credited to MBA for Africa. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Reckon" appears on "Fuel & Flames" in 2022.

Visit the MBA for Africa artist page at /artist/mba-for-africa for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.