Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bonga Fish Lyrics by Mr. Wells

2022

Yeah!
Omo e be like say water don pass garri o
Make I pull suit first (This Is!)

Let's do this (Champion sound)
Yeah
(Dem say we bad but dem wan’ copy bad thing)
When trouble sleep (Fear God!, Y'all know the rest right?)
Yeah

Taking me on
They're taking me strong
Be yapping ’bout
That I've been taking so long
But I'm Headstrong focused
All on my dreams
I've been working all my life
Abi you think say na beans?
It is what it is
Hustle hard, handle my biz
Code red, I've been watching
While you study my steez
I'm the God
And I got the music in my palm
So trouble is here
You can ring the alarm
No dey form boss
For pеrson wey you no reach
No dey form thug
For pеrson wey you run from
No dey form porche
For person wey no send you
I dey look first
To choose who I dey bank on well
Yea! I know alot about pain
F*ck it I'm still a boss
And I'm ahead of my game
Lame *ss players
Throwing dirt on my name
Playing 10 10
All for the sake of the fame
Paparazzi follow me
These f*ckers think that I’m playing
I’mma say it one time
I try to stay in my lane yea!
Don't take it personal
It’s all for the game
Y'all been trying to get rich
I've been doing the same

Oga, make you no mind us
The anger we get now e don pass us
When we try small
You say we too pompous
If you want fish
Make you chop Titus
Broda, make you no try us
The anger we get now e don pass us
When we try small
You say we too pompous
If you want fish
Make you chop Titus

Broda, make you chop Titus
We dey our lane then you come find us
We no like trouble you come touch us
You know these guys dem are all minus
Broda, why you no get choice
You wan be you and you wan be us
You think say you smart
Say you don catch us
You wan catch Lion
You send small boys
You no know say we no dey like Caucus
You no see say girls dey like fine boys
Make you look well before you come try us
Na when we dey sleep
Naim you come do us
The style e too much
Dem want to be like us
You get e money wetin concern us
We like our space we no dey do pass us
Na pray we dey pray
God e come choose us

Broda, make you no try us
The anger we get now e don pass us
When we try small
You say we too pompous
If you want fish
Make you chop Titus
Oga, make you no mind us
The anger we get now e don pass us
When we try small
You say we too pompous
If you want fish
Make you chop Titus

Oga
Make we do like say we no see all the Ojoro
Credits

About “Bonga Fish” by Mr. Wells

Read the complete lyrics to "Bonga Fish" by Mr. Wells in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Bonga Fish" is performed by Mr. Wells. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bonga Fish", explore more songs by Mr. Wells using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr. Wells · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bonga Fish" is credited to Mr. Wells. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Bonga Fish" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mr. Wells artist page at /artist/mr-wells for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.