Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Feisty Lyrics by Mr. Wells

2022

[Intro]
This song is dedicated to everybody
You're at home lying down on your bed
In your car on your way to work
Or in that bar sipping that beer
I just need you to take some time out to listen
I know a lot of you will relate to this
Yea, Listen
[Verse 1]
Some never meet you before
Dem just dey hate you because
Somebody wey no get work
Carry your matter dey talk
I no talk say I be Jesus
I just dey carry my cross
Those wey dem dey beef us
We know say dem dey jealous
But we don't know why dem hate us
Even try to shame us
Because of money self
Dem even ready kill us but
Many people on my bus
Dem don dey play my song
If you no be Champion, you no fit ride with us
[Chorus]
If you no like me
Well, that's because you cannot be like me
My frenemies wan' be like me
I've been on this since the 90s
I'm so feisty
And that is why you cannot be like me
My haters want to be like me yea
Na dem dey make me feel mighty
[Verse 2]
Right now, I'm getting stronger
My heart is getting smaller
Some say I no get liver
Some say I don go loco
I too dey make e mouth oo
I no sabi use fofo Oh No
Many things they don't know
You no know me you dey talk
You never see you dey judge
This people dem fuck up
You no know story Shut up
They try to put me under pressure
Ras Kimono, I fit to touch your girl o
Only if she go down poco
I no go show her motor
I like to move in slo mo
I never carry coco
I only carry igbo
I still no like the popo
Many things these people no know
I came out from the ghetto
I speak Patois like Pato
I never knack Isoko
I dey try to stop the Choko
Some say I get big Oko
But that one no be Koko
No time for Stress
No be everybody wey chop beans go mess
Life no be competition
I no come here to carry first
[Chorus]
If you no like me
Well, that's because you cannot be like me
My frenemies wan' be like me
I've been on this since the 90s
I'm so feisty
And that is why you cannot be like me
My haters want to be like me yea
Na dem dey make me feel mighty
[Bridge]
I no fit tell you all the things
Wey this my eye e don see
If you got the skills
My guy you no fit do am like me
'cause all these people
Wey been hurt me now
I dey see dem like Zombie
Nobody fit stop what God said I'm gon' be
Credits

About “Feisty” by Mr. Wells

Read the complete lyrics to "Feisty" by Mr. Wells in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Feisty" is performed by Mr. Wells. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Feisty", explore more songs by Mr. Wells using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr. Wells · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Feisty" is credited to Mr. Wells. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Feisty" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mr. Wells artist page at /artist/mr-wells for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.