Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

God gat you Lyrics by Mr. Wells

2023

Yeah yeah
Yeah yeah (Let me motivate you a little)
Sometimes times e go dey be like say
Things e no dey go your way (yeah)
And this dey happen every day
You come dey shame and you dey feel the pain (yeah)
Just dey do your work
No be by your power o
And then if people talk (yeah)
Just remember say (yeah)
You serve a living God that turns impossible to possible (yeah)
You no suppose dey stress yourself
You suppose know say God gat you
If you believe say you go make am for this life
Just say God gat me
And I believe say nothing wey God no fit do
I know say God gat you
You no need to worry yourself
Many people don die
You still dey life so
Make I tell you something brother, sister
Look well you go see say God gat you
Oh yeah oh no no yeah
Dem put am for food e no work
Dem put am for drink e no work
Dem do am for brake e no work
Dem use my money sef but e no work yeah
Shey you don see say I get work (get work)
Omo nla me I get luck yeah
I'm standing on a solid rock
So if you use my akamu sef e no go work yeah
I serve the living God that turns impossible to possible (yeah)
I no dey like stress myself 'cause I know say God gat me
If you believe say you go make am for this life
Just say God gat me
And I believe say nothing wey God no fit do
I know say God gat you
You no need to worry yourself
Many people don die
You still dey life so
Make I tell you something brother, sister
Look well you go see say God gat you
Yeah eh yeah
Yeah yeah yeah yeah
God got me
Yeah Yeah eh yeah
Yeah
Wake up and smile
Wake up and smile
See the way He got me
That's how He got you (yeah)
Don't you worry about a thing yeah
(He's got your back like that man!)
Yeah Yeah Yeah
My God no dey dull person oh
God gat you yeah
Credits

About “God gat you” by Mr. Wells

Read the complete lyrics to "God gat you" by Mr. Wells in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"God gat you" is performed by Mr. Wells. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "God gat you", explore more songs by Mr. Wells using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr. Wells · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"God gat you" is credited to Mr. Wells. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "God gat you" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mr. Wells artist page at /artist/mr-wells for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.