Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

CANNABES Lyrics by Mxna

DERICO: VVS CUT

2024

[Chorus:]
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah

[Hook:]
Nor fit test me nor fit touch me
Only language I speak is the currency
Say the boy dey give them heart attack
Anyhow dem want am we go give dem back to back
Say na me wey dеy give dem gbedu wеy dey burst brain
All black, no white, so they can't stain
3 gbosa for the men wey dey jolly jolly
Real life no be cartoon, no be Teletubbies
Asawana wan dey do me cunny cos she carry bobby
Where you going baby come and shake that booty for me
I like the way you move your waist, what type of dance is this?
Let me take you to my room and tip you off with allawee
PROBLEM!
Where you going baby come and shake that booty for me
I like the way you move your waist, what type of dance is this?
Let me take you to my room and tip you off with allawee
Let me take you to my room and tip you off with allawee

[Chorus:]
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah

[Verse :]
My kini don dey rise like ijebu Garri
When I start dey wipe am, she come dey HUMM like Kid Cudi
When I spray the money I be looking nyash killing GOATu
Always on the road, cos we always got Motion
Motion Boyz to the world na explosion
Dem gast dey feel am, dem get no option
Always at the war front, proceed with caution
Nor dey pity for me, na the life I accustom
(Nor dey pity for me, na the life I accustom)
(No be lie!)
EMINADO barnabadie twerking in her bumshot
Say she wan follow me go, na excursion
If you no dey pay me no dey call me, no dey tanana my phone
SAY they want another banger, so I give them overdose
I no be Wande Coal, but I give dey give dem NE NE PO
I no be kweku but I STILL dey knack asemebo
Drive them crazy like a RODEO
Na me dey deliver deliver deliver, I dey do my thing withi gidigbam gidigbam gidigbam
Everywhere na Derico Derico Derico
But take it easy Mr. Officer I no be criminal
If you wanna act feem, we go act-i cinema
O ni reason why nobody fit dey test my Selina
When I drop the gbedu everybody dancing erinma
Erinma whine for me oh
Erinma shake body oh
ERINMA KOMOLE FOR ME, make you dey do the dutty whine
O ni reason why nobody fit dey test my Selina
When I drop the gbedu everybody dancing erinma
Erinma whine for me oh
Erinma shake body oh
ERINMA KOMOLE FOR ME, make you dey do the dutty whine

[Chorus:]
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah

[Hook:]
Nor fit test me, nor fit touch me
Only language I speak is the currency
Say the boy dey give them heart attack
Anyhow dem want am, we go give dem back to back
Say na me wey dey give dem gbedu wey dey burst brain
All black, no white, so they can't stain
3 gbosa for the men wey dey jolly jolly
Real life no be cartoon, no be Teletubbies
Asawana wan dey do me cunny cos she carry bobby
Where you going baby come and shake that booty for me
I like the way you move your waist, what type of dance is this?
Let me take you to my room and tip you off with allawee
PROBLEM!
Asawana wan dey do me cunny cos she carry bobby
Where you going baby come and shake that booty for me
I like the way you move your waist, what type of dance is this?
Let me take you to my room and tip you off with allawee

[Outro:]
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah
Zaga this, zaga that
I'm smoking cannabis, Canadian loud
Plenty money everywhere, bad bitches everywhere
I'm living on vibes, alhamdulillah
Credits

About “CANNABES” by Mxna

Read the complete lyrics to "CANNABES" by Mxna from the album "DERICO: VVS CUT" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"CANNABES" is performed by Mxna. from the album "DERICO: VVS CUT" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "CANNABES", explore more songs by Mxna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mxna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"CANNABES" is credited to Mxna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"CANNABES" appears on "DERICO: VVS CUT" in 2024.

Visit the Mxna artist page at /artist/mxna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.