Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Egwuregwu siri ike Lyrics by Mxna

Egwuregwu Siri Ike

2024

[Chorus]
Original son of the soil, ogbunigwe
Won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de Change
Abobi put am for my body, oganigwe
Niggas ne we mi we
Mxna ge me gife
Original son of the soil, ogbunigwe
Won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de Change
Abobi put am for my body, oganigwe
Niggas ne we mi we
Mxna ge me gife
[Verse 1]
Isi ni di bad
I go show u say na me the man in charge
Na me be the man in Vogue
Na me be the man wey dey vex all the men and the gods join
If u dey fumble since
Na me be ur last bus stop
I'm not Chinese or Asian
But I'm moving like a man called God
Lyricism opor too good Apu that thing osiso
Mmanya for the Boyz, 2 ewu for the visitors
We go dey jolly chop life everyday because Dem nor reach us
Oni reason, reason, reason why de dey call me sabi boy
[Chorus]
Original son of the soil, ogbunigwe
Won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de Change
Abobi put am for my body, oganigwe
Niggas ne we mi we
Mxna ge me gife
Original son of the soil, ogbunigwe
Won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de Change
Abobi put am for my body, oganigwe
Niggas ne we mi we
Mxna ge me gife
[Verse 2]
Calm down
If you're not feeling me go and die
I'm in this shit like Rigby and Mordecai
I'm just your regular old boy with a flow to die for
Elusive python
In Calabar eating edi Kai kon
When it comes to the money I no wan dey hear stories oh no kini kan kini kan
HBT! Motion Boyz to the world and far beyond
Giving them fire for fire, new religion
[Outro]
MFM nor do reach this one
HBT! Motion Boyz una dey muzz me
Happy mob 2 ewu for the visitors abeg
Credits

About “Egwuregwu siri ike” by Mxna

Read the complete lyrics to "Egwuregwu siri ike" by Mxna from the album "Egwuregwu Siri Ike" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Egwuregwu siri ike" is performed by Mxna. from the album "Egwuregwu Siri Ike" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Egwuregwu siri ike", explore more songs by Mxna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mxna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Egwuregwu siri ike" is credited to Mxna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Egwuregwu siri ike" appears on "Egwuregwu Siri Ike" in 2024.

Visit the Mxna artist page at /artist/mxna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.