Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

CRIME DEY PAY Lyrics by Mxna

DERICO: VVS CUT

2024

[Intro:]
Yo, yo, yo, yo
Yo, yo, yo, yo
Comot for road oh
Comot- mtcheww

[Verse:]
Don't play with me my neega unless your ass deprived of common sense
If you owe me please pay me my eyes dey Cha color red
We go trap trap trap in the bando, bomb LIKE OBL Gustavo
Big big thing nimo like oya shake your nyash, baby sakoloweko
Burst inside T and the men go dey gyrate
If you like go dey look Uche fine face
I dey and my men dey kampe
Nothing like if to say kanipe
If na to jollificate I be candidate
Got no time to dey parambulatе
Straight to the point when I'm knacking, the punchlinеs, bad to the bone, and I'm bad to the cartilage
ANYBODY wey go like trespass, I go send am back to the village
No be only PH we dey see spillage
I'm really like that, rich spirit
It's up my nigga, let's get it
Defending my block like vidic
My kala long Mississippi, opposition must feel it
Problem no dey finish
You fit dey do your thing for passion
But, I got my eyes on spinach
I'm the best in the game my Chapi
Living life eko miami, living life lavida local
First thing na Hummer hummer
When I don finally hammer
Won nipe murder was the case
As soon as Mxna step on stage
All the fine fine girls want to kelewanke
Girl your booty want to make man ke
Oya totori me one time
How much for short time?
The flow dey hit like crack
Shit is basically divine
Wetin I dey do for beat na war crime
Oya sope otilo, e no dey come back
Hustle from morning to sundown
My turn go reach na small time
Don't need handouts from Uncle Sam
Bouncing baby gbedu
Na wetin I dey cook, dem go fear my return
Dem go bear testament to the beast I've become
I'm chasing the beat like a thief on the run
Me I wan dey drip inside Louis Vuitton
People dey watch me like television
Me I get vibes till thy kingdom come
But my head dey turn when I see bum bum
Show workings, no be cho cho
Apu that thing imanyanako
Cooking up jazz in my grand daddy's pot
Ifyou no get talk make you zuzu commot
I go pop
Like it or not
When dem see me, dem go sare comport
But me I just want to fuck comfort
Nyem otu make I dey on point
Sarewagba make e dey low-key
I wan kpainsh babe wey dey like codeine
Why you dey look me shekosi?
How big man go dey fear koti?
Dem man there never get OT
Whoever said that crime don't pay, never done no crime before
Crime dey pay like fucking idiot!
Na you no gauge how the thing dey work
Small time na you go see on top
Don't be surprised when you see me on TOUR
I dey pon deck but I'm not Joeboy
Money on my mind, I'm a Motion Boy
Catch him outside it's 20 to 1
Bad as e bad, we go settle the score
We ain't got much, but we getting it done
WHO never fuck up, hands in the air
Shout out my man Kweku Frimpong
I dey drop lamba but, na rhymes you dey hear
Everybody knows I'm one of them ones
Clear road oh say the boy dey vex
None of these rappers are putting effort
None of these rappers can step to me
Real life shit no be say dem say
Cut from a different cloth, aje
Me I no come here do campaign
(wetin be campaign?)
Credits

About “CRIME DEY PAY” by Mxna

Read the complete lyrics to "CRIME DEY PAY" by Mxna from the album "DERICO: VVS CUT" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"CRIME DEY PAY" is performed by Mxna. from the album "DERICO: VVS CUT" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "CRIME DEY PAY", explore more songs by Mxna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mxna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"CRIME DEY PAY" is credited to Mxna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"CRIME DEY PAY" appears on "DERICO: VVS CUT" in 2024.

Visit the Mxna artist page at /artist/mxna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.