Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Inferiority Complex Lyrics by Olamide

Eyan Mayweather

2015

[Intro]
Gbo giri kiri gbo
Gbo giri kiri gbo
Ewure ku enu e run
Agutan ku aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know e go know
Who no sabi e go sabi
Take it outside basket

[Pre-Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Chorus]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Verse 1]
Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 Jeje
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati na we dey do party Jeje
Can’t shout dem no cash out today Jeje
Stand out dem no stand out Jeje
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

[Pre-Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Chorus]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Verse 2]
I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another man yard oh jeje
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my Mercihalago Jeje
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh
Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

[Pre-Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Chorus]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Outro]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje
Jeje
Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje
Jeje
Jeje
Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje
Credits

About “Inferiority Complex” by Olamide

Read the complete lyrics to "Inferiority Complex" by Olamide from the album "Eyan Mayweather" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Rap.

"Inferiority Complex" is performed by Olamide. from the album "Eyan Mayweather" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Inferiority Complex", explore more songs by Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamide · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Inferiority Complex" is credited to Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Inferiority Complex" appears on "Eyan Mayweather" in 2015.

Visit the Olamide artist page at /artist/olamide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.