Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Bottom Belle Lyrics by Omawumi

Lasso of Truth (Deluxe Edition)

2012

[Intro: Omawumi, Emmanuella Kamillah Yusuf]
Kokoma
*Emmanuella mumbling*
Adebisi
Konga
Omawumi's
Baby
Ehn, I say Flavour
Omawumi
Baby
Mama, [?]
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe!
Soso Soberekon
(Madskillz)
Kokoma, I stand by
Adebisi Konga (Ehn, hmmmm)
Omawumi's baby (Hey!)
Ehn ehn, wonder (Ooh, whoa, hey!)
Kokoma, I stand by (Ehn, oh, yeah)
Adebisi Konga (Yeah)
Omawumi's baby (ehn!)
Ehn ehn, wonder
Ehn ehn, wonder
Hey!
[Chorus: Omawumi]
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeah
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeah
Bonswe, azikiwe
Bonswe, a yo, a yo
Bonswe, azikiwe
Bonswe, a yo, a yo oh!
(Hey, yeah) A yo, a yo oh!
(Eh, yeah) A yo, a yo oh!
[Verse 1: Omawumi]
You tell me say you like me
Me sef tell you my own yeah
When e reach to buy me fine things
E wo l'aradite yeah
If I tell you say make you do me better
Try understand
I say, as a woman wey like plenty money
Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh, eh yeah!
Chairman do something, pamurege
[Chorus: Omawumi, Flavour]
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeah (Coolu my heart yeah)
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh (Everybody say!)
Bonswe, (Ahan) azikiwe (Hey!)
Bonswe, a yo, a yo
Bonswe, (hey hey!) azikiwe
Bonswe, a yo, a yo oh!
(Oyonima) A yo, a yo oh!
(Hehehehehehehehey!) A yo, a yo oh!
[Post-Chorus 1: Flavour, Omawumi, Flavour and Omawumi]
Flavour, (ehn) Omawumi (let's go), baby (okay)
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe!
Oya na
Flavour, (ehn) Omawumi (let's go), baby (ayy)
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe!
[Verse 2: Flavour, Omawumi]
The way you dey whine am go down, down low (Down low)
E dey coolu my heart
The way you dey shake your bum bum bum
E dey coolu my heart oh
You want am for naira or dollars? (Oh yes!)
You want am for pounds or euros? (Of course!)
Anything for you baby
Coolu my heart oh
Oya dancia, dancia baby mi (Oya dancia)
Kporokoto, kporokoto ogini di
Yeah, you dey coolu my heart oh
Baby!
[Chorus: Omawumi, Flavour]
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeah (Coolu my heart yeah)
Oga buy me bottom belle (Ogwu osi, ahan)
Coolu my heart yeh
Bonswe, (I need to buy my belle bottom) azikiwe
(I need to shop my own) Bonswe, a yo, a yo
(I need to do my hair) Bonswe, azikiwe
Bonswe, a yo, a yo oh!
(Ohhh, whoaaaa) A yo, a yo oh!
(Ohhhhhh) A yo, a yo oh!
[Post-Chorus 2: Omawumi]
Kokoma (Ehn)
I stand by (Come on)
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
Kokoma (He fall am for ground, he pack am for up)
I stand by
Adebisi Konga (He throw am there, he throw am there)
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
[Post-Chorus 1: Flavour]
Flavour, Omawumi, baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe!
Oya na
Flavour, Omawumi, baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe!
[Outro: Omawumi, Flavour]
Eh ti ye, ti ye
Chai, eh wo!
Ukwu dia!
Mama bonsuwe, 'zikiwe yeah
Ahan!
Hee-hee, hee-hee
Credits

About “Bottom Belle” by Omawumi

Read the complete lyrics to "Bottom Belle" by Omawumi from the album "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2012. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Bottom Belle" is performed by Omawumi. from the album "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2012 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bottom Belle", explore more songs by Omawumi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Omawumi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bottom Belle" is credited to Omawumi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bottom Belle" appears on "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2012.

Visit the Omawumi artist page at /artist/omawumi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.