Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

If You Ask Me Lyrics by Omawumi

Lasso of Truth (Deluxe Edition)

2011

[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
[Verse 1]
The reason for the reason for the reason
Why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wеy I dey hear
I no go lie е pass me
I want to tell the story but I've got to tell it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
Begins
[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
[Verse 2]
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tey I begin see the man, his daughter and them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don't know what to say
Idon't know what to tell her mother
E be like say she get belle
[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
Na who I go ask ?
[Verse 3]
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey….as e dey
[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
Eh! Na who I go ask?
Credits

About “If You Ask Me” by Omawumi

Read the complete lyrics to "If You Ask Me" by Omawumi from the album "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2011. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"If You Ask Me" is performed by Omawumi. from the album "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2011 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "If You Ask Me", explore more songs by Omawumi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Omawumi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"If You Ask Me" is credited to Omawumi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"If You Ask Me" appears on "Lasso of Truth (Deluxe Edition)" in 2011.

Visit the Omawumi artist page at /artist/omawumi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.