Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Love You Well Lyrics by Omawumi

MORE

2023

Make I vibe with my guitar
I say before before, no be love I dey reason
Tell me why I go reason
Say na your love wey go free me
(Baby I can’t believe it o)
All the winchy winchy wey dey try to defeat it
I dey tell them they can’t believe it
It’s finally my season, and I just cannot resist it o
I no beg for Gold, I no beg for money
It’s your love that I’m wanting
Your true love and affection
I no beg for goldI no beg for nothing
This love I can’t deny it’s true
Cos baby I’m in love with you (I’m in love with you oo)
So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh
So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh
Ahhn, welluu welluu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby
I go dey love you wellu wellu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby
Wellu oo ahhn, wellu
Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeah
Wellu wellu wellu You dey burst my medu ehh
Na who say we no fit to make am
God punish devil na liar (waka)
Fire pass mountain of fire (Fire)
We’re getting better together
Forever you and me
Boy your love’s enough for me
Obukwa love ngeri
Well of course ngeri
Hmm, I get Tangerine
Boy your love’s enough for me
Your body I won kolobi
Your body I go kolobi o ehh
Welluu welluu
Love you wellu wellu
No matter the weather baby
I go dey love you wellu oo ahhn, wellu
Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn
Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby ahn
Make I vibe with my guitar
Credits

About “Love You Well” by Omawumi

Read the complete lyrics to "Love You Well" by Omawumi from the album "MORE" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Love You Well" is performed by Omawumi. from the album "MORE" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love You Well", explore more songs by Omawumi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Omawumi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love You Well" is credited to Omawumi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Love You Well" appears on "MORE" in 2023.

Visit the Omawumi artist page at /artist/omawumi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.