Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ogede Lyrics by Orezi

The Gehn Gehn Album

2015

[Intro: Orezi, Wizkid, Timaya]
It is the Ghen Ghen
Yaga
Woss
Kiddominant once again
Oh, ahan

[Verse 1: Orezi]
See me see trouble oh, eh
See me see trouble oh
Na who order the drink wey for table oh
Now everybody dey see double oh
Eh eh, baby go go below
As you hear the beat just dey go go below
Na party we dey no be gbobi oh
Oya start to dey wiggle and wobble low, eh eh
Whether na Don P or Rosey (Rosey)
Too much money to troway (troway)
Fine girls just dey shake (dey shake)
Dem dey gbadun the way we dey play (dey play o)
Omo iya Alhaja oh
What is the matter oh
Gbe kini wa kin raja oh
Orezi tide oh

[Chorus: Orezi]
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mo mi wa jen fisi fisi
I've missed your loving and kissing kissing
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mo mi wa jen fisi fisi
I've missed your loving and kissing kissing
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

[Verse 2: Wizkid]
Oh my God! (Oh my God!)
I've been looking, I've been searching for love
Until I jam this girl wey make me to stop
Baby I go follow you
Anywhere wey you dey go baby I swear na me and you I go dey carry you go
We go dey dance skelewu o
It's you, girl
Anything I tell you na true, girl
Girl I want no one but you
Come make I show you life
I'm not gonna tell no lie
Girl I want no wife
Just want you for the night

[Chorus: Orezi, with Timaya, Timaya]
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mo mi wa jen fisi fisi
I've missed your loving and kissing kissing
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mo mi wa jen fisi fisi
I've missed your loving and kissing kissing
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

[Verse 3: Timaya]
See, na your body (uh huh)
Na hin make people for area dey koshi
Anytime I look at you girl me I just dey act like an oloshi
Oya gum body
Come make me and you gum body
Hope say you no go tell somebody
Make me and you go turn buddy
See, I can see it in your eyes
You want me all the night
I'll make you feel alright, I swear I will never let you go
Inna the bed, inna the floor
Inna the bathtub, inna the car
Me I go nack you, me I go do you
Many many things that your eyes can't see (Sheyman on the mix)

[Chorus: Orezi, Timaya]
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mo mi wa jen fisi fisi
I've missed your loving and kissing kissing
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)
Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

[Outro: Kiddominant]
Yeah, oh mu Rosé oh
Oh mu Champagne oh
Ko wa fe bami lole
Ko wa fe bami lole oh
Oh mu Rosé oh
Oh mu Champagne oh
Ko wa fe bami lole oh
Ko wa fe bami lole oh
Oh mu Rosé oh
Credits

About “Ogede” by Orezi

Read the complete lyrics to "Ogede" by Orezi from the album "The Gehn Gehn Album" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Pop.

"Ogede" is performed by Orezi. from the album "The Gehn Gehn Album" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ogede", explore more songs by Orezi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Orezi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ogede" is credited to Orezi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ogede" appears on "The Gehn Gehn Album" in 2015.

Visit the Orezi artist page at /artist/orezi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.