Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

COMMOT FOR SANKO Lyrics by ODUMODUBLVCK, Reeplay

0

Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back
Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back
Presidential villa for sanko presido give us room
I dey with Gustavo and odumodu the sanko dey boom
They no say normally we fit the profile we breaking the rules
Ipo talk say we no get case my guy dey jump jump my guy you too do
I no fit lie sha the sanko fresh pass the other sanko wey I don enter
Some men dey play what
Some men dey play draft
Geography class
We still dey plot graph
We still dey plot graph
Geography class we still dey plot graph
Back to the matter e no go better for una papa sha
One Agadaga for all my manchi wey been come track us sha
When you dey for quanta you go know the people wey dey for you
Fuck OLOKPA na still the standard
Police is your friend
Bobo juice
We go jam for bus stop
Na them dey rob us Na them dey burst us
We still dey burst them they no fit stop us
We dey the free world Na God dey pick up
I no Dey talk much but when I rap untop instrumental you go get the picture
Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back
Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back
One AGAdaga for my s/o
Two Prado prado for ipo
Gustavo Dey crash
E no hear that one
Morning devotion
Na for inside bed we pam
When we Dey go shit
Unkor
We must to pour water
For their pit latrine
We Dey shit fast fast
Make nobody catch you
Dey boks for street
33 days I lap
TAH
Odumodu please go home
You don Dey blow lala
You Dey fa ciga
You Dey wack pizza
Shuuuuuu
Inside SANKO
Na we get level pass anybody papa
IG say my matter Na chise
8 lawyers
They lap my side
Never to be caught off guard
Even if you no run am
PRESIDO Cellular Dey him stockings
Cso no fit gauge am
Warri boy dem hol am
For delta boarder
Na who kpai am
No be me
Ask Ig
Six months
Dem package am inside can
Bin Ladin
Snitching
Terrorist odumodu you killed
REEPLAY unkor Gustavo
Dem Dey the slam dey sleep
Be like say na their house
Dem comfy
SANKO boy too dey dream
Dem Dey sip on coda
Codolin
ANTIWORLDGANGSTARS
Are free
Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back
Commot for sanko no be today wey all the koti don cast
Fcid talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don commot for sanko like this
Omo guy na back to back

About “COMMOT FOR SANKO” by ODUMODUBLVCK

Read the complete lyrics to "COMMOT FOR SANKO" by ODUMODUBLVCK, Reeplay. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"COMMOT FOR SANKO" is performed by ODUMODUBLVCK, Reeplay. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "COMMOT FOR SANKO", explore more songs by ODUMODUBLVCK, Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ODUMODUBLVCK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"COMMOT FOR SANKO" is credited to ODUMODUBLVCK, Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "COMMOT FOR SANKO" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the ODUMODUBLVCK, Reeplay artist page at /artist/odumodublvck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.