Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Danger zone Lyrics by Reeplay

2019

Wooooah

Chorus
Naija girls dem bad
Hausa girls dem bad
Edo girls dem bad
All the whole tribe dem bad
Yoruba girls na danger zone
Yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
She no want do me well. she no want do me well oh) x2

Verse 1
Ti le
Swear down u dey burst my head
Burst my head
Got me like ye eh eh
Eh eeeeh
I just want be with you.. simple
See as u fresh like 2.. people
What is your problem gon
What is your problem sef
U want to cut my neck
Be like u like respect
Anyway sha na u finally ah

Chorus
Naija girls dem bad
Hausa girls dem bad
Edo girls dem bad
All the whole tribe dem bad
Yoruba girls na danger zone
Yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
She no want do me well. she no want do me well oh) x2

Verse 2
Girl u got the body of a godess and your attitude cool i go balance am
Anytime u call me ill be there to give u real good love no be kpalasa
Anybody want dey give u trouble i go dial am slap until him answer
Me no be the kind guy wey go make your tear drop down i go be your bouncer

Naija girls dem bad

Naija girls dem baaaad

Yoruba girls na danger zone

Yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
She no want do me well. she no want do me well oh) x2

Peerayce
Baby can i be the one for you
Coz you make me feel a way about you
Baby can i hold your hand
Won't u tell me say u want it why won't you?

But shalewa tell me hello
She no want do me well oh
She leave her boy for inside well oh
She no want take am mello
Shes everywhere u go like yello
And she don knack all my friends ooh ooh
Sayyy
This girl na danger zone..
Credits

About “Danger zone” by Reeplay

Read the complete lyrics to "Danger zone" by Reeplay in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Danger zone" is performed by Reeplay. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Danger zone", explore more songs by Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reeplay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Danger zone" is credited to Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Danger zone" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Reeplay artist page at /artist/reeplay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.