Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Finesse Lyrics by Reeplay, ODUMODUBLVCK

ANTI-WORLD GANGSTARS

2018

Verse 1 :(REEPLAY)
Woke up and carried my keys
Ready to enter the streets
I had a hell of a night
No fit remember the gist

I heard a knock on the door (open the door)
Na the police
Abeg na wetin I do
Which kind matter come be this
All of my neighbors are outside

Standing behind the police
All of dem bin dey complain
Turn down the volume a bit
You people party too hard you party too much you no dey relax

Get the hell outta my face before I fly come land u slap wèré
Dem no want make we dey ball
Dem no want make we dey score goals
Dem want dey keep us for off
Dem no want make we dey bubble
Dem no want make we dey ball
Dem no want make we dey score goals

Den no want make we dey ball
Make we dey ball
Oh my God

HOOK
Finesse
Bless up. (bless up)
But the rest
Dem dey mess up
Na for nest
I dey dress up
Semi last card
Check up
Check up

Dem no want make I record
Dem no want make I dey chop
Dem no want I dey floss
Dem no want make I dey ball
Dem no want make i dey double up
Dem no want make I improve
Dem want see me for the exact same place wey dem see me last year dey snooze Odumodu

VERSE 2: (ODUMODUBLVCK)
Ar carry ma bible for hand
Peter ray dey for ma side
Hin tell me say make I pray for am
So that the parole go favour hin side

Favour and reeplay na padi
Blacky na padi from time
Cruchifixso no dey tally with phonies
Commor for road make I rhyme

Peter piper picked a peck of pikkle pepper
Wetin consine me with that crime?
General market
Fire olokpa
Fire with okpa
Commot hin beret
Pay no respect

Dey wanna bury us
Dey wanna carry us
Reverse the car
Make we cut out
Like gbomo gbomo
For the churchhh

HOOK
Finesseeee!!
Bless up. (bless up)
But the rest
Dem dey mess up
Na for nest
I dey dress up
Semi last card
Check up

About “Finesse” by Reeplay

Read the complete lyrics to "Finesse" by Reeplay, ODUMODUBLVCK from the album "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Finesse" is performed by Reeplay, ODUMODUBLVCK. from the album "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Finesse", explore more songs by Reeplay, ODUMODUBLVCK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reeplay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Finesse" is credited to Reeplay, ODUMODUBLVCK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Finesse" appears on "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018.

Visit the Reeplay, ODUMODUBLVCK artist page at /artist/reeplay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.