Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

ASAMPETE Lyrics by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E

NOTHING CHANGED

2024

INTRO (ODUMODUBLVCK & DON JAZZY)
(Cray... Cray... Craze)
Don Baba Jay
Ololo Ololo
CHORUS (ODUMODUBLVCK & DON JAZZY)
I been wan fallout money
But I no bother (Ololo)
She go like cure my konji
Make you no judge am (Ololo... Jazzy)
Many girls lap for my table
Shot on shot I no count am
Bring more squadi (Two Bo)
Big boy my alias na ego
Bring four turkey
I been wan fallout money
But I no bother (One one leg)
She go like cure my konji
Make una no judge am (Two two head)
(Tell me) Asampete love me die she no longer lock her body (Feel me)
Anytime I request she dey give me
Full time chopping
VERSE (AGUNNA)
(O... O... Owo Ti wo)
Owo ti wole... hold me down (Owo ti wo)
I no wan dey binu binu
Girl drop it down
Dobale your shokoto for one place
If i pull am from trouser
O ga bu ife Mmiri Mmiri
Mmiri Mmiri
VERSE (REEPLAY)
I just dey myaaa
My brother run o from poverty
I get am no be mouth o
Where your asset and property
We dey jolly for here eh (Call me)
Fine fine kele they want dey
Where the men dem dey popori por por por (Feel you)
We dey work e dey show no be cho cho cho
(no be Cho cho cho)
HOOK (ODUMODUBLVCK)
I been wan fallout money
But I no bother (I no bother)
She go like cure my konji
Make una no judge am (Ololo)
Asampete love me die she no longer lock her body (Ooh Oh)
Anytime I request she dey give me
Full time chopping
VERSE (FATBOY E)
Monkey dey work... Baboon dey chop
But she no run a when e reach my turn
She Dey suck it all o... No dey judge
She no dey send she dey swallow the cum
Ah haaaahh
If na the rabba oh... Make una bia (Bia bia... Usual Suspect)
If na kpekus... Na me go dey knack am o (Tear tear)
VERSE (SHAGBA)
Money be like jazz... E be like touch and follow
If I touch your gyal omo she must follow
Poor man kpomkpi... Omo no dey pompous
Omo dem dey vex... Omo they no dey the Cacus
Set awon Cactus... Make dem call Police
I go call Kalamantus
M's on M's i go dump your dumps in a dump (i go Kalamantus)
When i post my status... On a big boy status
CHORUS (ODUMODUBLVCK & DON JAZZY)
I been wan fallout money
But I no bother
She go like cure my konji
Make you no judge am (Ehhh)
Many girls lap for my table
Shot on shot I no count am
Bring more squadi (Feel me)
Big boy my alias na ego
Bring four turkey
I been wan fallout money (Chi'm oh)
(Le le le le le le le) But I no bother (I no bother)
She go like cure my konji
Make una no judge am oh
Asampete love me die she no longer lock her body (Feel me)
Anytime I request she dey give me
Full time chopping
OUTRO (DON JAZZY & ODUMODUBLVCK)
Chopping
I no fit lie i'm on exile (Chopping)
(Eh eh eh)
She no wan live my kind life (My kain life)
How I go take do am I up all night
Praying (i'm up all night)
Please my honey come back
(Please my honey wetin you talk *laughs*)

About “ASAMPETE” by Anti World Gangstars

Read the complete lyrics to "ASAMPETE" by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E from the album "NOTHING CHANGED" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Afropop, Afrobeats.

"ASAMPETE" is performed by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E. from the album "NOTHING CHANGED" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "ASAMPETE", explore more songs by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Anti World Gangstars · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"ASAMPETE" is credited to Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"ASAMPETE" appears on "NOTHING CHANGED" in 2024.

Visit the Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Reeplay, SHAGBA, FATBOY E artist page at /artist/anti-world-gangstars for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.