Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Criminal Lyrics by Superwozzy

2020

[Intro]
Yea, you know we came from the trenches
And we all know the system is built against us
Built to ruin us
But with God by our side we can't be broken
They tryna frame us but we are part of a bigger picture
...

[Verse]
Wetin man go talk?
Wetin man go do?
When monkey the work and the food na for baboon
Wetin man go talk?
Wetin man go do?
Ti mon lagun ti mon konra on the mic in my room
I say wetin man go talk?
Wetin man go do?
If you young with the raba dem go talk say na yahoo
I say wetin man go talk?
Wetin man go do?
They gonna put the blame on us because say we no go school

Them say school na the way, shey na true abi dem brainwash us
Won ni taba grad big companies dem go rush us
Egbon ton shey Paga na graduate wey de for junction
Tofi d’ori driver korope ati conductor
And the government no care
We de live inside fear
Odaran jaiye and the innocent still de inside cell
I'm a victim cos like picture them frame me
Na the thing wey de pain me (huh)
I gat no one to save me (huh)
But I know God won't fail me
Ibi ti ma’de moma debe, o'de certain
Ama gb'ominira bope boya lola sati
And we gotta wake up
Tonba pe eh ko gbe call
Ebi pa awon mekunu, awon ijoba sha lon ball
Naija be like ugly girl even with the make up
Poverty don fuck us taya and e no wan break up
So we carry phone coz we no wan carry gun
So they carry gun coz they wonna tidy us
Where employment? Where the money? shebi oye kari ikan
But the job na for their children, kole ever kari gan
We be chasing dreams, they be chasing us
Gbogbo sisi wa don dey carry runs
Who are we to blame? Who are we to judge?
You know I'm a soldier, to be shele me I no go run

[Hook]
We just wonna win but they wonna see us lose (olohun)
All the things dem say no be true (wo!)
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
Ay! I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
Mr officer don't treat me like an animal
I'm a dream chaser and I'm grinding for raba
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi
Mr officer don't treat me like a criminal
I’m a go-getter, tryna be a superstar
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi


We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
Mr officer don’t treat me like an animal
I'm a dream chaser and I’m grinding for raba
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi
Mr officer don't treat me like a criminal
I'm a go-getter, tryna be a superstar
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi oh
Credits

About “Criminal” by Superwozzy

Read the complete lyrics to "Criminal" by Superwozzy in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Criminal" is performed by Superwozzy. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Criminal", explore more songs by Superwozzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Superwozzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Criminal" is credited to Superwozzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Criminal" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Superwozzy artist page at /artist/superwozzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.