[Intro: Zlatan] Huh Life is a teacher Life no balance Na yahoo boy dey date am but gateman still dey kiss am Wicked! [Verse 1: Superwozzy] Yes I know say I go still ball, Ronaldo I go shut down shows Grinding with my hommies stacking doe Sheb’owo yen lon shojoro Shayo no dey biti Bingiano 24/7 on the road, on a low I will never fold oh [Hook: Superwozzy] Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ [Verse 2: Zlatan] Before I turn person wey girl wan snap naked put for blog When I never get Rolex, even get G-Shock Na my leg wey dey for ground dem dey see but my eyes dey for top Enemies dey wait, dem dey wait make I fall For your eyes I get money but I dey find more racks Why you think say DPO dey find more ranks Won fe k’enu mi gbe seh, biti church Mo moyan pupo n’ Ikorodu ton ti te Shoprite My nigga, life no balance Na yahoo boy dey date am but gateman still dey kiss am Be prepared ole fara ko Kosi b’oshe le shey Baddo ti nipe wonma do [Hook: Superwozzy] Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ [Verse 3: Superwozzy] Oya ten toes never fold Stay hot never cold Emin ball k’on yago, Ijaya oracle Counting all my blessings yea my life is a miracle Owo nla nla all my family be feeling cool Light of the trenches Hope to the youngings Team is defensive Focus biti lenses Shebi e la’ale blow, iya yin sh’eti ri nsin Motivation f’awon temi ‘ngboro k’ofin reason Your mind is your weapon maje ‘on cage e sinu prison And be prepared, everything loni reason Get busy, but easy Iyanu yen ma shele in a jiffy [Hook: Superwozzy] Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ Tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I’m a born winner You know I’m all about my mulla$ Sitin!
Read the complete lyrics to "Elevatedd" by Superwozzy from the album "Light Of The Trenches" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.
"Elevatedd" is performed by Superwozzy. from the album "Light Of The Trenches" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Elevatedd", explore more songs by Superwozzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Elevatedd" is credited to Superwozzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Elevatedd" appears on "Light Of The Trenches" in 2021.
Visit the Superwozzy artist page at /artist/superwozzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.