Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Higher Lyrics by Superwozzy

0

Yorubadboi
Ayaa yaa yaa yaa yaa yaa
Fine boy Shmurda yea eh yeah ey ey ey ey yea
Fine boy Shmurda oyea oyea oyea

Ishe ori ran mi ni mo shey Eleda mi ma gba bode
Tin ba shishe ki ri aje shey ra aje shey
Ishe ori ran mi ni mo shey Eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey

Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make I falling nevеr never
Dem say thе boy dey hot fire fire
Higher higher higher higher
Dem say make i rest I no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter
From Lagos down to Gwagalada Gwagalada

Oluwa give me Your blessings make dem fit share reach me
As You dey share for them make dem share reach me
Bad belle people wan dey envy me based on say I be king for my territory
When I gather with my niggers say na molly we dey pop
This life omo na race and am heading to the top
As I dey press I dey pray I dey see the sleep
I no t settle for less why you still dey sleep
Na me know wetin I dey reason day and night
And if e no be money matter make you fade aside
You no fit run my race cos I dey pray for grace
And me and my ruba we dey go higher higher

For this life me I no fit settle for less
Me I no fit settle for less
I dey grind I dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread
For this life me I no want settle for less
Me I no want settle for less
I dey grind I dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread

Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make I falling never never
Dem say the boy dey hot fire fire
Higher higher higher higher
Dem say make i rest I no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter
From Lagos down to Gwagalada Gwagalada

Ishe ori ran mi ni mo shey Eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey
Credits

About “Higher” by Superwozzy

Read the complete lyrics to "Higher" by Superwozzy. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Higher" is performed by Superwozzy. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Higher", explore more songs by Superwozzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Superwozzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Higher" is credited to Superwozzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Higher" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Superwozzy artist page at /artist/superwozzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.