Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Officer Lyrics by Viktune

I am Viktune

2024

Intro
Nigga no dey touch am,Nigga no dey touch that guy
Nigga no dey touch am again, No touch am again o
Oga Give me my phone, Oga give my phone
Give me my phone, wetin I do
Give me my phone, Oga give my phone
If una wan kill me make una kill me, heh

Verse 1
Yo! Let me take you to the place I come from
Small question wey you ask the Popo e dey be like say na confront
And if you say too much the next thing wey you go hear for your head go be gunshot
Thеn dem go package you, damage you, bandagе you then throw you down in a dungeon
Cause them are wicked like they Young John
Okay let’s go, Ah! One Saturday I dey my place
I no go lie Oh boy I broke, Na so I call my Bro
Him say make I show, Say even if na Garri and Groundnut we go soak
I wear my clothes, wakka for road
As I dey go I jam the pop, na so I slow
The one on post say “You be Yahoo Boy Ogbeni open your phone”
Officer shey you dey whine me, If I be your pikin shey go try this
Abi to be fresh boy is it a crime ni, Oga make you no vex abeg reply me
Ah! Omo! Before I know dem dun dey push me
They start to bruise me, They want to wound me
You won’t believe it, The Nigga shoot me
He release Kala for my body like a blue film

Hook
Why
My Mama come dey cry
Cause my blood e dun dey dry
But I thank God I no die

Verse 2
Yo! Cause wetin for happen if I die that day
Another person for dun carry my Babe
Hash tag justice for me for no pass five days
And my enemies for come party my place
But one thing I know, The one with Christ dem no dey price
But if they price, E no go cast
I no go die, Insha Allah, Masha Allah
Officer shey you dey whine me, If I be your pikin shey go try this
Abi to be fresh boy is it a crime ni, Oga make you no vex abeg reply me
Ah! Omo! Before I know dem dun dey push me
They start to bruise me, They want to wound me
You won’t believe it, The Nigga shoot me
He release Kala for my body like a blue film

Hook
Why
My Mama come dey cry
Cause my blood e don dey dry
But I thank God I no die
Credits

About “Officer” by Viktune

Read the complete lyrics to "Officer" by Viktune from the album "I am Viktune" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Officer" is performed by Viktune. from the album "I am Viktune" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Officer", explore more songs by Viktune using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Viktune · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Officer" is credited to Viktune. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Officer" appears on "I am Viktune" in 2024.

Visit the Viktune artist page at /artist/viktune for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.