Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Protection Lyrics by Viktune

0

Intro
O yeah yeah, Yeah yeah, yeah yeah

Verse 1
I hope say you dey hear me well ah
Na me be the guy wey dey burst medula
I make your Vvip make e turn regular, say make e turn regular
Baby energy no go near me never
I go dey ride till the very day my God set me out
So no matter how e be me I will not sekkle down, never never never

Pre-chorus
Until I pull up in a maseratti
Make everybody to dey talk about me
From Ikorodu, Ojo to badagry, Jaiye ló to Miami
So shoutout to the N*ggas wey dey still dey doubt me
I know say very soon una go start to find me
Na only for online wey you go fit o search me
And that na if you get e battery

Chorus
So that's why me I dey pray for protection
Cause very very soon I go dey cause tension
If them wan count mah fans them go run census
So that's why me I dey pray for protection
Cause very very soon I go dey cause tension
If them wan count mah fans them go run census

Verse 2
Me I dey drink up
That's the only thing in life we live for
Cause I no come suffer die for this world
So abeg e call all my N*ggas make we link up
Make I down some bottle for their green cup
But I go jàpá if anyone tryna disturb, jàpá jàpá from kasala

Pre-chorus
E no go bad if I pull up in a maseratti
Make everybody to dey talk about me
From Ikorodu, Ojo to badagry, Jaiye ló to Miami
So shoutout to the N*ggas wey dey still dey doubt me
I know say very soon una go start to find me
Na only for online wey you go fit o search me
And that na if you get e battery

Chorus
So that's why me I dey pray for protection
Cause very very soon I go dey cause tension
If them wan count mah fans them go run census
So that's why me I dey pray for protection
Cause very very soon I go dey cause tension
If them wan count mah fans them go run census

Outro
Aaahaaah! Tunezgod, Twenty-Twenty-One, opór!

(Mixtus on the mix)
Credits

About “Protection” by Viktune

Read the complete lyrics to "Protection" by Viktune. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Protection" is performed by Viktune. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Protection", explore more songs by Viktune using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Viktune · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Protection" is credited to Viktune. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Protection" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Viktune artist page at /artist/viktune for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.