Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Situation Lyrics by Viktune

2024

Intro
Nwanne Shifu Lu Beat Ye!
Awele wele eh, Awele wele eh, Awele wele eh
Awele wele eh, Awele wele eh, yeah yeah yeah hah yeah yeah yeah

Verse 1
Sit make I tell you where I start from
If you no know make you go ask of
Shey na me dem been abandon
But right now I dun be champion
Some couple Nigga been no like us
But right now na dem dey hype us
But Omo no be say we righteous
But Baba God just dey rise us

Pre-Hook
So in every situation I dey chop up oh
Cause when I drop dem dey turn up oh
And that’s why I dey thank God oh
So in every situation I dey chop up oh
Cause when I drop dem dey turn up oh
And that’s why I dey thank God oh ah ah

Hook
So me say who their Father? Who be their Mother?
Who be their Brother? Who be their sister?
Na who give dem liver wey wan make dem fall my hand?
So me say who their Father? Who be their Mother?
Who be their Brother? Who be their sister?
Na who give dem liver wey wan make dem fall my hand?

Chorus
Shey you know how I wakka oh before I get my Car oh?
Make you no come dey para oh oh, Auntie shake your backa oh
I no go do you saka oh, Girl tonight we go kwanta oh
But make you no do me yanga oh oh, Oh my Ifunanya oh

Verse 2
Nobody fitto curse who God dun bless
That’s why all day me I live my life me no get no stress
Me I dey work for my own all day me I no fit vex
So no matter how you hit me, break me, Omo Me I no fit tear
The devil no go see my face, Their leg no go reach my place
Another person no go steal my cake, Another person no go steal my cake
Cause the devil no go see my face, Their leg no go reach my place
Another person no go steal my cake, Another person no go steal my cake

Chorus

Shey you know how I wakka oh before I get my Car oh?
Make you no come dey para oh oh, Auntie shake your backa oh
I no go do you saka oh, Girl tonight we go kwanta oh
But make you no do me yanga oh oh, Oh my Ifunanya oh
Shey you know how I wakka oh before I get my Car oh?
Make you no come dey para oh oh, Auntie shake your backa oh
I no go do you saka oh, Girl tonight we go kwanta oh
But make you no do me yanga oh oh, Oh my Ifunanya oh
Credits

About “Situation” by Viktune

Read the complete lyrics to "Situation" by Viktune in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Situation" is performed by Viktune. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Situation", explore more songs by Viktune using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Viktune · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Situation" is credited to Viktune. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Situation" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Viktune artist page at /artist/viktune for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.