Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

CONCAMP Lyrics by WHOISAID // A.I.D

CONCAMP.

2020

Bounce it
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find tryna elevate
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find
Tryna elevate
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Ye ye ye ye
She con dey
She be rebel
Them gather for cartel for their level
My niggas they cut down for their temple
In several them lose guard we go settle
Them one make I carry matter for my head I resemble mop?
Guys dey get am dreadful
Ye
Hmph
If I begin dey reason their matter then go know say me I dreadful
On God
I no dey roll with the fakes
I no dey do two takes
Me and my guys dey gbana just to start off the week
I’m high on a Sunday
Wetin dey sup?
Maga don pay?
I gatts to chop
Nothing don dey
Ye
Hmph
After we gather the level trust we go share am again
Condemn me?
We go run am again
Where you been dey
When we been dey sleep for the floor
When them burst through the door
We go do an walahi
We go do am on God
I go do am on God
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find tryna elevate
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find
Tryna elevate
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devilthat one sef e easy
Balance better hustle
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Ye ye ye ye
I no fit judge how you do am oloun
Matter dey burst on a steady on God
Them been dey reason I go reach press
When that matter burst dss
Them been dey find their whistle I no blow am
Cap me for south burst I no fit go back
Why I go burst level if the level no burst
When I come back we go blow am
We don dey work
We don dey work
We don dey pop
We don dey pop
She ask me what’s the level?
Nothing less nothing more
I want it all want it all
We gettin money o foh
We gettin money o foh oh
I dey with guys strong force
Shey you go concentrate?

About “CONCAMP” by WHOISAID // A.I.D

Read the complete lyrics to "CONCAMP" by WHOISAID // A.I.D from the album "CONCAMP." in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"CONCAMP" is performed by WHOISAID // A.I.D. from the album "CONCAMP." in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "CONCAMP", explore more songs by WHOISAID // A.I.D using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for WHOISAID // A.I.D · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"CONCAMP" is credited to WHOISAID // A.I.D. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"CONCAMP" appears on "CONCAMP." in 2020.

Visit the WHOISAID // A.I.D artist page at /artist/whoisaid-aid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.