Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar) Lyrics by WHOISAID // A.I.D

CONCAMP.

2020

Komotion
I swear to f**ing g*d
If any of una try block us
Na thunder go fire una
We get the money then we blow am
Omo wetin dey sup?
Oboy nothing dey pop
Get the money get the guap
We get the money then we blow am
Omo wetin dey sup?
Oboy nothing dey pop
Get the money get the guap
We get the money then we blow am
Omo wetin dey sup?
Oboy nothing dey pop
Get the money get the guap
We get the money then we blow am
Omo wetin dey sup?
Oboy nothing dey pop
Get the money get the guap
Walahi I need the money all this grinding man e no go stop
Why all these guys go dey see me dey grind then wan come dey hate make the enemies die
I no send na the money we find
We go do am man na just the time
When all the level burst man them go blind
When all these diamonds glisten then dey go wetin? I talk am again I say man them go blind
Them dey pause when I show manifesting oh my
Gotta stop blowing igbo
We’ve been blowing the smoke I tire for the cruise man walahi
You no fit dey see me dey pose
Man I quick to dey ghost
I dey play for the post man walahi
If I gather dey the setting na crime
The money go drop for the bitch call her nine
The way she dey chill by my side is so deadly
She fit scare you but she friendly no mess with my nina she para for meddling
Best you commot free guys leave the setting
You go bloody now now if you tempt me
Bloody now now if you tempt me
We get the money then we blow am
We get the money then we blow am
We get the money then we blow it all
And then it’s back to the grind and repeat
Call my accountant I swear e go balance na ceasar dey talk omo e sure for me
Just bought a Louis belt a matching Gucci sweater got a drip and I’m signing them deals
Like how you feel?
I feel like a million dollars and hundreds
I’d buy out the street
Where you dey when we dey hustle tryna make the pay
Now all of my brothers are way up
You dey act like you know us from way back
Nigga step back this is straight facts
Made it out the jungle don’t forget that
I mean everything I said no take backs
We’ve been stacking up the notes tryna make racks killing bare tracks this is bare facts
Omo they ain’t fucking with the flex
Young king repping for the ends better run me that check
I go hit you with the luger like lex
Omo all my niggas dey vex yeah we moving up next
Bare man tryna object
Ogbeni calm down show me respect you go make me upset
Omo nothing dey sup Nü jazz we dey run am for here beast
No go dey

About “POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)” by WHOISAID // A.I.D

Read the complete lyrics to "POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)" by WHOISAID // A.I.D from the album "CONCAMP." in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)" is performed by WHOISAID // A.I.D. from the album "CONCAMP." in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)", explore more songs by WHOISAID // A.I.D using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for WHOISAID // A.I.D · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)" is credited to WHOISAID // A.I.D. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"POP REMIX (feat. DarkSkndCeasar)" appears on "CONCAMP." in 2020.

Visit the WHOISAID // A.I.D artist page at /artist/whoisaid-aid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.