Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

D.I.C (feat. Dlad) Lyrics by WHOISAID // A.I.D

CONCAMP.

2020

Why you dey lie?
Why you dey lie?
Why you dey lie?
Hmph!
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
No dey lie e dey double
E dey double
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
You ba yourself go dey mumble
Go dey mumble
Them first try wrestle me
I nor fall we give them they stumble
I spear head my come back like edge for royal
Rumble
Them set me up nice to fumble
I rolled over then tumbled
On these fakes bigger
I nor fit lose I leave them they jumbledl ike a rubik’s
Oooo
They don dey para
Fakes, wanna be saints them actors
I no fit give them face
No near me and my faction
My guys them get that action
Them fit minus you subtraction
Animals dey around me
Wetin dey happen?
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
No dey lie e dey double
E dey double
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
You ba yourself go dey mumble
Go dey mumble
Why did I lie?
I don’t know I don’t know
Why you lie?
I was scared I didn’t mean to
Honest to God I ain’t know
Why you lie? why did I lie?
I don’t know I don’t know
Why you lie?
I was scared I didn’t mean to
Honest to God I don’t know
Why you lie? why did I lie?
I don’t know I don’t know
Why you lie?
I was scared I didn’t mean to
Honest to God I don’t know
Why you lie? why did I lie?
I don’t know I don’t know
I was scared I didn’t mean to
Honest to God to god I don’t know
Why you dey lie?
No go dey lie
Why you dey lie ohh
No go dey lie
Why you dey lie?
No go dey lie
Why you dey lie ohh
No go dey lie
Ah ah
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
Why you dey lie?
No dey lie for the jungle
Why you lie?
No dey lie for the jungle
No go dey lie for the jungle
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
No dey lie e dey double
E dey double
Why you lie?
You sef realize
No dey lie e dey double
Why you lie?
You ba yourself go dey mumble
Go dey mumble
Yea

About “D.I.C (feat. Dlad)” by WHOISAID // A.I.D

Read the complete lyrics to "D.I.C (feat. Dlad)" by WHOISAID // A.I.D from the album "CONCAMP." in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"D.I.C (feat. Dlad)" is performed by WHOISAID // A.I.D. from the album "CONCAMP." in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "D.I.C (feat. Dlad)", explore more songs by WHOISAID // A.I.D using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for WHOISAID // A.I.D · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"D.I.C (feat. Dlad)" is credited to WHOISAID // A.I.D. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"D.I.C (feat. Dlad)" appears on "CONCAMP." in 2020.

Visit the WHOISAID // A.I.D artist page at /artist/whoisaid-aid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.