Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

PSALM 91 Lyrics by WHOISAID // A.I.D

CONCAMP.

2020

Psalm 91
He that dwelleth in the secret place
Of the most high
Shall abide under the shadow of the almighty
I will say of the lord
He is my refuge and my fortress
My God
In him will I trust
Surely he shall deliver thee from the snare
Of the Fowler
Listen I came from the streets
I be warri boy I no dey sleep
Steady dey grind I dey creep
I gatts to move we hustling deep
Man you gatts to see the trouble we see
I really wanna move overseas
Man the number of times I don see people die is so much man it’s troubling see
You no fit con commmot the one wey I see
If you see am you die man walahi
No be say I dey boast
Cause me sef wey been see am for die
The prayer point today is PSALM 91
Shey na me you dey whine?
Pray to God on a daily
Make I no kill all these guys
You know say me I been dey hustle try to get this muscle make them no go kill me my guy
You know say people tryna off you
Me I dey on guard
The moment that he pop man walahi
You know say me i dey I got you
Go roll through the back
See they no go expect a man ride
Oboy e burst
Pull up with guys
Roll up with squad
We go dey alright
I dey south that na waff with my guys
No dey worry for Warri my guy
No go dey with them guys oboy corona dey
No dey look that your silly disguise
You lose guard for the setting you die
Forget the stuntin guy e get e why
You pull up you kpai
Damn another story
So no go loseguard i gatts to tell you guy
No go dey whine me
Nah nah nah nah
I say no go dey whine me
Nah nah nah nah
No go whine me I go craze
See this guy shey you relate?
Pray to God you stay alive
Hmph
As for me I go dey chase
Guy
No go dey whine me
Na na na na
Na na na
You no understand me
I go leave the planet
But first try to understand I have to plan it
If evidence dey we clear it
Gatts to blank it
If cover no dey body just a blanket
I’ll put on a mask and walk up like a mascot
We first reach the bank
I’m balling at the banquet
You askin me jack
Don’t know I had to jack it
Man when I commot the setting bring my jacket
I gatts to pick to pick the pace
Me I go do am on God I get the race
They tried to put me on lock I beat the case
See me I go do am on God I get him grace
See my enemies sef no fit check am
I got Dremo and Mojo no check am
Don’t go asking about Ido the rest of the mafia
They be like 30B check am
If them born you well go dey check
Me I can't tell you what’s next
Hmph
When you see me alone you’re perplexed
Force too strong up next
Symball dey spin am for the deck
Started in Hull up there
And don’t go there asking bout JABU
Cause based on the setting I’ll JAB you
Staying in doors for a cure
Wait
Why is there a friggin curfew
If e spread omo e spread
The time of the day no go help you
I say leave all the matter for God
The prayer point is PSALM 91
See me I go talk am again...
Shey na me you dey whine
I say no go dey whine me
Nah nah nah nah
I say no go dey whine me
Nah nah nah nah
No go whine me I go craze
See this guy shey you relate?
Pray to God you stay alive
Hmph
As for me I go dey chase
Guy
No go dey whine me
Na na na na
Na na na
A thousand shall fall at thy side
And ten thousand at thy right hand
But shall not come nigh thee
Only with thine eyes shall thy behold
And see the reward of the wicked

About “PSALM 91” by WHOISAID // A.I.D

Read the complete lyrics to "PSALM 91" by WHOISAID // A.I.D from the album "CONCAMP." in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"PSALM 91" is performed by WHOISAID // A.I.D. from the album "CONCAMP." in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "PSALM 91", explore more songs by WHOISAID // A.I.D using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for WHOISAID // A.I.D · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"PSALM 91" is credited to WHOISAID // A.I.D. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"PSALM 91" appears on "CONCAMP." in 2020.

Visit the WHOISAID // A.I.D artist page at /artist/whoisaid-aid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.