Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Aye Ole Lyrics by Willo Godson

2020

Yeh Yeh
Hear me, hear me, hear me
When I call you brother
And you my sister
Nah Man dey turn Man to be animal
Man no naturally be beast
No
Soon as you taste life
You dey want more
Man no supposedly need greed
No
Elder arugbo
How you been make am to this age?
'Cause I ain't seeing no love here
Ara adugbo
How we go live up with energy wey no dey gather dey flow
Eh
Aye Ole
If we try
To love one another
Man see gobe
Ni nu Aye
Aye Ole
If you see you brother self like a winner
E no dey pain
Ni nu Aye
Aye Ole
My brother
See am like that
You no go fail
Ni nu Aye
Aye Ole oo
My sister
Joh see am like that
You no go fail
Ni nu Aye
This sky is high
Na so birds free to fly am
Heading to wherever
And dem no dey complete
The sea deep
Na so fishes full am
Maneuver every corner
And where dem want be
Na so we be
Why we no dey feel am
Pushing one another
Man na so so compete
Na God we be
Why we no dey see am
Check yourself for mirror
Brother tell me what you see
Aye Ole
If we try
To love one another
Man see gobe
Ni nu Aye
Aye Ole
If you see you brother sef like a winner
E no dey pain
Ni nu Aye
Aye Ole
My brother
See am like that
You no go fail
Ni nu Aye
Aye Ole oo
My sister
Joh see am like that
You no go fail
Ni nu Aye
As you dey walk through
The valley and the shadow of death
You dey fear no evil
See the same for your brother
See am like you
Believe me you no go fail
Willo Godson

About “Aye Ole” by Willo Godson

Read the complete lyrics to "Aye Ole" by Willo Godson in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Aye Ole" is performed by Willo Godson. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Aye Ole", explore more songs by Willo Godson using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Willo Godson · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Aye Ole" is credited to Willo Godson. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Aye Ole" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Willo Godson artist page at /artist/willo-godson for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.