Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pull Up Lyrics by Willo Godson

2020

Yeah
Soft babe
O your Man Willo
Tell me why you
You uh
You no dey when I pull up
Right now
Girl, I mean right now
Tell me why Uh babe
You noo oo
You no dey when I pull up
Right now...
Yeah yeah yeah
I dey for work no be holiday
Settle more scores when I dey away yeah
You dey read news non stopping
You know what's popping
Hunger to wole ba wa
Na why I take off step into the scene
My head no go change
Even when I put am gold teeth
To see the paper chasing even when I go sleep
I gather to dey naija living with bestie
Chai
So as I dey roll
Step in the benzo
Sipping indo
Playing Calypso
Sentimental
No dey mingle
I go dey roll till I cash out the cheque
I say na which kind of track to be like rat race
Lockdown for this place
I gather come back
Now dem tell me say my babe no dey
I don parra for this way. ey
Tell me why you
You uh
You no dey when I pull up
Right now
Girl, I mean right now
Tell me why you. uh babe
You know oo
You no dey when I pull up
Right now
Yeah yeah yeah
Sometimes I ride slow
Sometimes isi na erem
I carry Olosho for street biri na bem
Nna e konuko fa
Far as say mula dey
If I no get to chop now watin I gain
As the street no dey sup
Many men dey sleep
Tie woman wrapper under blanket
When no money
Woman no funny
See your bag for street that's the racket
If you gat to chase the bag
React like animal
Go dey sell like anu ta
Willo no dey sit under tree just dey drinki paraga
Ya ka nji wey buru ga
I be gone in July back in December
Isi mu ku ga heavy nodding
All the whole paper I dey go chase for you
Tell me why you
You uh
You no dey when I pull up
Right now
Girl, I mean right now
Tell me why Uh babe
You know oo
You no dey when I pull up
Right now...
Yeah yeah yeah yeah
So as I dey roll
Step in the benzo
Sipping indo
Playing Calypso
Sentimental
No dey mingle
I go dey roll till I cash out the cheque
I I I dey roll
Step in the benzo
Sipping indo
Playing Calypso
Sentimental
No dey mingle
I go dey roll till I cash out the cheque
I dey roll
Step in the benzo
Sipping indo
Playing Calypso
Sentimental
No dey mingle
I go dey roll till I cash out the cheque
I say na which kind of track to be like rat race
Lockdown for this place
I gather come back
Now dem tell me say my babe no dey
I don para for this way eh
Tell me why you
You uh
You no dey when I pull up
Right now
Girl, I mean right now...
Tell me why youuu babe
You noooo
You no dey when I pull up
Right now
Yeah yeah yeah yeah
Why you
You uh
You no dey when I pull up
Right now
Girl, mean right now
Tell me why Uh babe
You noooo
You no dey when I pull up
Right now
Yeah yeah yeah yeah
I show you full moon of love
You dey find stars...
Ngwa nu

About “Pull Up” by Willo Godson

Read the complete lyrics to "Pull Up" by Willo Godson in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Pull Up" is performed by Willo Godson. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pull Up", explore more songs by Willo Godson using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Willo Godson · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pull Up" is credited to Willo Godson. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pull Up" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Willo Godson artist page at /artist/willo-godson for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.