Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Work Lyrics by Willo Godson

Indigenous Guy Man

2021

#INTRO
Aha
Abeg oo
Anybody here fit tell me how
Person fit dey chop
Without work
Abeg
Explain am to me
I no understand
#CHORUS
If you dey talk
Na talk you dey talk
Na talk you dey talk
Put the work in the work
Work in the work
Work, Work, Work
Work in the work
If you dey talk
Talk you dey talk
Talk you dey talk
Talk you dey talk
Put the work in the work
Work
Work
Work
Work, Work
Work, Work
Work, Work
#VERSE
I tell am say I like dat
I tell say let a Gigga ride dat
Shabi you don dey feel me cos my goons out
Come give your body make I calm down? No
She no believe me before
Make a correct Gigga come dey walk in the dark
I give am all I got yet she asking for more
I give sotey I feel like na babe I employ
#PREHOOK
Am a break it down like dat
Anything wey you get take am like dat
Na church mind I dey use no dey clap back
Love world no dey cost no be like dat
Ina cho kiri cho
I no fit see in the dark
No common sense applied or na wisdom you lack
I dey give you hand you dey reach for the arm
I dey love you dey dodge oya chop and comot
Ina cho kiri cho
Cho Cho Cho
Cho
Cho Cho Cho Cho
Ina cho kiri cho
Cho
Cho Cho Cho
Cho Cho Cho Cho Cho
#HOOK
Oya make you dey work
Bumb for your work
Work in the work
Ball for the work
Oya show for the work
Work
Work Work Work
Work Work Work Work Work
#VERSE
I tell dem make dem know
I dey share the love and the world I no owe
I dey check on brothers like a caring mother do
No matter how you treat dem dem go still try to test you
I no dey lose am anyhow
Especially for person no know size of him shoe
Don't wanna chase the green but you wanna get the tush
You wish to get the girl Moulin Rouge
I can make the rain fall down and it ain't gon stop
Cos the nature is working with me
I can make the gbedu drop on a rainbow strip
And the Sun gon shine with it
Ina Cho kiri Cho
Bout to get me lost Ka ina Cho
Thought you be my bro Ina na Cho
Ina fuckimi up
I belong to the recent chop
You need to find work to dey chop
#HOOK
Ina cho kiri cho
Cho Cho Cho
Cho
Cho Cho Cho Cho
Ina cho kiri cho
Cho
Cho Cho Cho
Cho Cho Cho Cho
Oya Make you dey work
Bump to the work
Run to the work
Ball for the work
Oya show for the work
Work
Work Work Work
Work Work Work Work Work
#VERSE
If you dey talk
Na talk you dey talk
Na talk you dey talk
Put the work in the work
Work in the work
Work in the work
Work Work Work
Work in the work
If you dey talk
Talk you dey talk
Talk you dey talk
Talk you dey talk
Put the work in the work
Work
Work
Work
Work Work Work Work
Wo-o-Wor Work
Am a break it down like dat
Anything wey you get take am like dat
Na church mind I dey use no dey clap back
Love world no dey cost no be like dat
Ina cho kiri cho
I no fit see in the dark
No common sense applied or na wisdom you lack
I dey give you hand you dey reach for the arm
I dey love you dey dodge oya chop and comot
#CHORUS
Oya Make you dey work
Oya Make you dey work
Oya shake for the work
Bump to the work
Bump to the work
Bump to the work
Oya Make you dey work
Oya Make you dey work
Oya shake for the work
Work
Work Work Work
Work Work Work Work Work
#OUTRO

About “Work” by Willo Godson

Read the complete lyrics to "Work" by Willo Godson from the album "Indigenous Guy Man" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Rap.

"Work" is performed by Willo Godson. from the album "Indigenous Guy Man" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Work", explore more songs by Willo Godson using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Willo Godson · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Work" is credited to Willo Godson. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Work" appears on "Indigenous Guy Man" in 2021.

Visit the Willo Godson artist page at /artist/willo-godson for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.