Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Refund (Part 2) Lyrics by Reeplay

2024

[Intro: Reeplay, Odumodublvck & Ajebo Hustlers]
Sound the alarm
Heyo make way bad boys coming through, Ajebo Huslters
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Reeplay
NATIVE
'Till thy kingdom come
[Verse 1: Reeplay & Odumodublvck]
Sound the alarm (Sound)
I go dey for this bitch 'till dawn (Ayy)
I go nearly wan use flenjor kill myself 'till thy kingdom come
(She too dey wetin, she too dey wetin o)
She too dey do like dunce (Mumu)
Her yansh na silicon
[Verse 2: Odumodublvck]
Hey
Why I no come match break?
Na the bunda recalibrate my cartridge, she no come play
Pick one, pick two, general market
Na the pumpum send (Who?) me go Madagascar
Modu no press am, Modu no squeeze am
Na yesterday dem pump am, size am, feel am, easy jeje before you burst am
[Chorus: Reeplay]
Anywhere wey you buy am from, tell dem say you need refund
It's not looking uniform, it's not looking uniform
Anywhere wey you buy am from (Hey), tell dem say you need refund (Kpos)
It's not looking uniform, it's not looking uniform
[Verse 3: Ajebo Huslers]
You suppose hear the odour, ashawo kobo-kobo
You no fit come dey shine opolo
Me I dey match with my niggas, we dey on our weeders dey watch out for who dey murmur
Her backa make you shout Jesu, kele wey hot pass ekwensu
Melanin she black like icheku, eh, ọmọ Peteru
Naso she dey do anywhere you buy am, ask dem for refund, no need to debunk
Ọmọ see na silicon, see the way her ikebe dey shoot out from her trouser
Eh, eh, and I cluster, put hand inside my boxer (Eh, ehn)
I dey knack am, dey knack am, dey wonder say why e no dey lift am like your daughter
For night na slay mama, for day time she a activist
She say her boyfriend manipulative and narcissist
She say na pepper wey the guy he take her eyes dey see
Na only inside Lagos you go see this thing kind of thing
Backa wey soft like water wey dey inside cellophane
Rebuke the devil call on God, call on Elohim
Na angle ninety wey she give me wey dey tell on me
See kele wey I wan carry under my canopy
[Chorus: Reeplay]
Anywhere wey you buy am from (Yes), tell dem say you need refund
It's not looking uniform (No), it's not looking uniform (Ah)
Anywhere wey you buy am from (Yes), tell dem say you need refund
It's not looking uniform (No), it's not looking uniform (Hey, hey)
[Verse 4: Odumodublvck & Reeplay]
Eki matter no long (Small), Chinasa don go cast (Cast)
My guy go press her yansh angrily like animal (Mal)
The thing con burst on top him hand o, the thing con be like boil
Pus nyama, e con be like custard wey don spoil
Lépa shandy, tirin gbeku don swear affidavit
She don change her pattern obago, baba mola no reach am for antics
Jagbajantis, no arthritis, I go elbow you if you come near my side (Kpo)
If na fake ikebe wey you get o, when you see me go hide
[Chorus: Reeplay]
Anywhere wey you buy am from (Yes), tell dem say you need refund
It's not looking uniform (No), it's not looking uniform
Anywhere wey you buy am from (Yes) tell dem say you need refund
It's not looking uniform (No), it's not looking uniform
(Kpo)
Credits

About “Refund (Part 2)” by Reeplay

Read the complete lyrics to "Refund (Part 2)" by Reeplay in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Pop.

"Refund (Part 2)" is performed by Reeplay. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Refund (Part 2)", explore more songs by Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reeplay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Refund (Part 2)" is credited to Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Refund (Part 2)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Reeplay artist page at /artist/reeplay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.