Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Caro Lyrics by Boyyblink

Fair Play (Boyyblink Album)

0

INTRO:
Enemestrings
We sound this
Bring it back for me
Baby girl bring it back for me
Halla mah name you know!
VERSE 1:
Caro!
Uh, you dey carry one eye look solo
Yeah
Na so you dey do oh
No wonder anytime when i call you say you no dey pick oh, eh
Caro oh (caro oh)
You fit make a bad man to kolo, mm
Na so e dey go ho
No wonder all the boys for my yard say they just want to mingle
Come see caro oh
CHORUS:
Caro
You dey carry me go where i no know
Anytime i call you no dey pick o
Wetin be the thing wey me i do you o
Oh no no (*2)
VERSE 2:
Caro!
Caro oh
Say na the way you dey do your things o dey make me loose my mind
Caro oh oh oh
You scattеr the floor for me, you scatter, you scattеr the floor for me ah ah ah
Caro oh (caro oh)
And na the way you dey do your things o they make them loose their mind
Caro oh (caro oh)
You scatter the floor for them, you scatter, you scatter the floor for them, ah ah ah
CHORUS:
Caro
You dey carry me go where i no know
Anytime i call you no dey pick o
Wetin be the thing wey me i do you o
Oh no no (*2)
OUTRO:
Enemestrings
Credits

About “Caro” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Caro" by Boyyblink from the album "Fair Play (Boyyblink Album)". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Caro" is performed by Boyyblink. from the album "Fair Play (Boyyblink Album)" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Caro", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Caro" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Caro" appears on "Fair Play (Boyyblink Album)".

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.