Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Die By Fire (Kpakrikpu) Lyrics by Boyyblink

Back 2 Back (Boyyblink Album)

2020

INTRO:
Jam am
It fizzy beatz
Na so na, how e dey be na?
I dey see you there (ehe, Boyyblinka Boyyblink Sco)
Halla mah name you know
Na so na, na Boyyblink eh, Boyyblink oh
She...
SUB CHORUS:
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
I say this year, dem go burn by fire
All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
CHORUS:
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)
Wicked people (die by fire)
Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)
Bad village people (go away)
All of dem must go away hey!
VERSE 1(RAP):
I'm the king of the king unit, everybody know
Anywhere i enter say my face dey show
Joanna dey call me but me i no gree go
Omo, omo, me i no gree go
One way or the other dem go find something Halla
Small girls, bad girls, dem go find something scatter
Small boys, bad boys dem wan hammar sharp, sharp
But patience boys like me, we dey wait for God's time, eh
Kpakrikpu (anytime wey we dey enter)
Kpakrikpu (everybody demma feel am)
Kpakrikpu (everybody demma dance am)
Kpakrikpu (eh, eh, eh) *2
SUB CHORUS:
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
I say this year, dem go burn by fire
All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
CHORUS:
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)
Wicked people (die by fire)
Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)
Bad village people (go away)
All of dem must go away hey!
VERSE 2 (RAP):
Hello, how're you doing sir
I've been calling you since but you're not picking sir
How the family now, how the children sir?
I hear say your first daughter (Ada) is now pregnant sir
Hmmmmmmmm
Girls of nowadays are funny sir
One way or the other dem go find work sir
Meanwhile the last time i saw your daughter sir
She was inside our compound with Boniface sir
SUB CHORUS:
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
I say this year, dem go burn by fire
All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
CHORUS:
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)
Wicked people (die by fire)
Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)
Bad village people (go away)
All of dem must go away hey!
Credits

About “Die By Fire (Kpakrikpu)” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Die By Fire (Kpakrikpu)" by Boyyblink from the album "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Die By Fire (Kpakrikpu)" is performed by Boyyblink. from the album "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Die By Fire (Kpakrikpu)", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Die By Fire (Kpakrikpu)" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Die By Fire (Kpakrikpu)" appears on "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.