Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Grace Lyrics by Boyyblink

Fair Play (Boyyblink Album)

2023

INTRO:
Its Yung NC on the beat
Halla mah name you know!
SOLO 1:
Wake up in the morning
And i give God thanks for my life today
Because i know people wey don die and go away, eh
And me i dey pray
Make the blessings dey come my way, way, way, because i wan give and spend and throway, eh
CHORUS:
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey cover me oh, eh
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey keep me oh, eh
Nobody know, how i don go
Nobody know oh, how i don go oh
Nobody know, how i don go
Nobody oh, as e dеy go oh
Nobody knoeh. how i don go
Nobody know oh, how i don go oh
Nobody know, as e dey go
Nobody know, as е dey go oh
RAP:
Yeah, yeah
How can man be living
At the same time suffering
What do man gain (gain)
When all they do in vain (vain)
What is life when everything can't turn around?
What is life when you don't have God by your side?
I don't play games that are illegal (illegal)
I do my things (my things)
In my own way (in my own way)
Every time dem carry my matter for head
I never even blow dem don start to dey gossip
Omo, omo na wetin dey sup
I go put am for their body i say dem go know whatsup
The God wey i dey serve i say e dey give me joy
Him don too save my life from the hands of wicked ones
(Omo, omo na wetin dey sup
I go put am for their body i say dem go know whatsup
The God wey i dey serve i say e dey give me joy
Him don too save my life from the hands of wicked ones)
CHORUS:
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey cover me oh, eh
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey keep me oh, eh
SOLO 2:
Wake up in the morning
And i give God thanks for my life today
Because i know people wey don die and go away, eh
And me i dey pray
Make the blessings dey come my way, way, way, because i wan give and spend and throway, eh
CHORUS:
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey cover me oh, eh
Na grace iyo
Na grace iyo oh oh oh oh
Na the grace of God o, na him dey keep me oh, eh (*2)
OUTRO:
Its Yung NC on the beat
Credits

About “Grace” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Grace" by Boyyblink from the album "Fair Play (Boyyblink Album)" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Grace" is performed by Boyyblink. from the album "Fair Play (Boyyblink Album)" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Grace", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Grace" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Grace" appears on "Fair Play (Boyyblink Album)" in 2023.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.