Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Naija Balava Lyrics by Boyyblink

19 EP (Boyyblink Album)

2021

INTRO
Hona hona hona
Eya
Halla mah name you know oo
Oh Gad
Chee!
CHORUS
Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make we no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow big belle
(*2)
VERSE 1
Insecurity for naija no be small thing
Everyday i say (Gunshots) something
People die everyday for we country and for their mind dem go say e no concern me
Wait iyo o
Na God na him go judge iyo
See people don dey craze iyo o and now na dem wey dey run iyo o
I say IPOB come, Boko Haram come, herdsmеn come and bandits come, evеrybody don dey run but na me be the boy
Na me wey go stand til thy kingdom come
CHORUS
Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make we no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow big belle (*2)
VERSE 2
Wetin i wan yarn again now?
Wetin i wan talk again now?
Wetin i wan yarn, wetin i wan talk, wetin i wan yarn again now?
Oya run come, run come
Pull up in a phantom see me and my guys we are seeking for freedom
Sibridong sibiribiribidongdong
Sibiridong
Sibiribiribidongdong
(*2)
CHORUS
Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make we no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow big belle (*2)
Credits

About “Naija Balava” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Naija Balava" by Boyyblink from the album "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Naija Balava" is performed by Boyyblink. from the album "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Naija Balava", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Naija Balava" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Naija Balava" appears on "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.