INTRO: Rensuka first son (ah) Boyyblinka, Boyyblink Sco Yeah Ah ah ah ah... VERSE 1: Wake up in the morning and i thank God for life Cuz e no dey easy to wake up see the light Cuz some people don die last night pass away eh, eh I say Wake up in the morning and i thank God for life Cuz e no dey easy to wake up see the light Cuz some people don die last night pass away eh, eh So we gat to wait o Come make we relate o If dem like make dem hate o Me i no dey fake o I really appreciate o Cuz baba God na him way CHORUS: Dem say me no get vibes iyo (no p) See wetin dem talk iyo (no p) Na only me and dem bin hustle o (no p) Now everybody don dey shout iyo (no p) Dem say me no get vibes (accepted o) The boy no try (accepted o) Him flows too slow (accepted o) Everything wey dem talk (accepted o) RAP: Since i was nine i was trying to make the music mine But i gat to put in mind, what is mine is mine I started in the year 2011 I started my dancing since when i was seven But i , i never knew that i could get the chance Story of my life, this is the story of my life But i, i never knew that i could get the chance Story of my life, this is the story of my life uh So we gat to wait o Come make we relate o If dem like make dem hate o Me i no dey fake o I really appreciate o Cuz baba God na him way CHORUS: Dem say me no get vibes iyo (no p) See wetin dem talk iyo (no p) Na only me and dem bin hustle o (no p) Now everybody don dey shout iyo (no p) Dem say me no get vibes (accepted o) The boy no try (accepted o) Him flows too slow (accepted o) Everything wey dem talk (accepted o) VERSE 2: Shout out to my families (no p, no p) Shout out to my gees dem o (no p, no p) Shout out to my fans (no p, no p) Shout out to my friends dem o (no p, no p) Shout out to my niggas (no p, no p) Shout out to my hommies (no p, no p) Shout out to my father in the lord (no p, no p) And i give God the praise oh oh oh So we gat to wait o Come make we relate o If dem like make dem hate o Me i no dey fake o I really appreciate o Cuz baba God na him way CHORUS: Dem say me no get vibes iyo (no p) See wetin dem talk iyo (no p) Na only me and dem bin hustle o (no p) Now everybody don dey shout iyo (no p) Dem say me no get vibes (accepted o) The boy no try (accepted o) Him flows too slow (accepted o) Everything wey dem talk (accepted o) Uh
Read the complete lyrics to "No P (Problem)" by Boyyblink from the album "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.
"No P (Problem)" is performed by Boyyblink. from the album "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "No P (Problem)", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"No P (Problem)" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"No P (Problem)" appears on "Back 2 Back (Boyyblink Album)" in 2020.
Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.