Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Street Motivation Lyrics by Erigga

The Erigma II

0

As I dey find money
No dey swear for me
Unless you get money
Person no dey shout for me
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find, for the traffic something
Person when shit for church, use Bible clean yansh
Say you wan pray for me, armed robber motor
You when dey use people head carry big-big yansh
Say make I sow seed give you, you cut am for mouth oh
Been on the street too long, I know when girl dey cheat
She run leave her boyfriend because he no dey pick
No go let, "I too like am" make you drink sniper
Come go die, I dey call you, now you no dey pick
The best advice na the one when you give yourself
Nobody go believe you if you no believe yourself
All wetin they take stone me, I use am build career
Come build barrier, incase they wan come reno me
As for all those doors wey una shut on my face
I dey come buy the building, e no pass 10.8
Small challenge, I don write am give my pa
E no reach am too, you suppose know my papa, Na God
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find, for the traffic something
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find, for the traffic something
Powered by Rubicon Project
No put me for ground, abeg I no wear pants oh
Na me dey make money but na you dey count oh
Agbero don rank me up, Erigga buy beer
Na only you dey give us joy, we ready kpai here
Do you believe in God, or you just dey form?
The church when you dey come na make you for no loose guard
No be to dey nice to me, what about the waiter when you dey shout for
Meaning you fit still shout for me
If I no be Erigga or see money like you
Drive Benz, get level, everywhere stew
Life na game of whot, halla last card first na
Pick two, pick three, no love for the denkwe
For this industry, na fake love all of them dey show
This album wash, no artist here go post oh
I understand una fear, say I wan take over?
Well, fuck it, it's time Erigga take over abeg
As I dey find money
No dey swear for me
Unless you get money
Person no dey shout for me
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find, for the traffic something
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find, for the traffic something
Credits

About “Street Motivation” by Erigga

Read the complete lyrics to "Street Motivation" by Erigga from the album "The Erigma II". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Street Motivation" is performed by Erigga. from the album "The Erigma II" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Street Motivation", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Street Motivation" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Street Motivation" appears on "The Erigma II".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.